Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

See as e dry😂😂😂💔 No ginger again 😂😂💔

347,674 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля gnika
gnika1 месяц назад

He’s still standing at the middle of the road? I thought he was adviced not to stand there

Фото профиля XXLL🃏
XXLL🃏1 месяц назад

Few weeks later they will go back to factory reset cus this thing too dull 😂😂😂

Фото профиля Miguel
Miguel1 месяц назад

Car spotter Dey whisper like who Dey gossip car owner!!

Фото профиля olamilekan
olamilekan1 месяц назад

E no sweet joor..who go give them money like this..na that shout and raoming those riches men dey like ...gbesumo ibi..you're bad guy venza 419

Фото профиля Uglyyute
Uglyyute1 месяц назад

Leave am na him go Dey allow person wey don make am Dey advice am

Фото профиля Fortune.eth
Fortune.eth1 месяц назад

They nor dey do am to spot cars before, na the person wey dey the cars dem Dey spot so that bar go drop

Фото профиля wino
wino1 месяц назад

First time enjoying this guy’s video He should keep up 👏

Фото профиля Mr.Dangerous 🕷️🩸
Mr.Dangerous 🕷️🩸1 месяц назад

It's better this way. Everything no be wuru wuru

Фото профиля #UN👑D (KING)
#UN👑D (KING)1 месяц назад

Na the whining for the Corolla guy 😂😂😂😂😂😂

Фото профиля Jushniyi
Jushniyi1 месяц назад

Dem Don kill there ginger jaare

Фото профиля CYBER M.O.B
CYBER M.O.B1 месяц назад

Na car owners dem be dey spot nor be the cars 😂

Фото профиля Milli
Milli1 месяц назад

he don really lose him spark🫩

Фото профиля Emino
Emino1 месяц назад

I nor know weda the ola of Lagos first know anything about the content, people wey start content you dey teach them how to do their content.

Фото профиля JIMMY🎖
JIMMY🎖1 месяц назад

See as they calm as ola dey advice them sef😂😂

Фото профиля BIG MEC🤴
BIG MEC🤴1 месяц назад

Buh how long he go dey do this thing ? At some point people go taya with am

Фото профиля ONIMISI KOGIMAN🌍
ONIMISI KOGIMAN🌍1 месяц назад

See him telling a hustler in Corolla that he will buy KC coke dealer car one day. Intimidation everywhere!!!

Фото профиля Chief Saint
Chief Saint1 месяц назад

Him don leave Lagos come Abuja

Фото профиля WICK
WICK1 месяц назад

No ginger, lol. dry humor for the win

Фото профиля O L A
O L A1 месяц назад

Make e just go back to en way

Фото профиля Ab Black GNF
Ab Black GNF1 месяц назад

Wetin concern you with the ginger Wetin you want gan gan

Фото профиля D4VE🇦🇷
D4VE🇦🇷1 месяц назад

What the 4, Omo make e go back to default

Фото профиля Baba Sikira Oloko Eshin 🖤
Baba Sikira Oloko Eshin 🖤1 месяц назад

The energy is gone

Фото профиля Man Lucke📈
Man Lucke📈1 месяц назад

See him face like dry yam

Фото профиля Abiodun Borisade
Abiodun Borisade1 месяц назад

NDLEA NABS SOCIAL INFLUENCER AND SUSPECTED DRUG KINGPIN KC LUXURY; RECOVERS EXOTIC VEHICLES AT BANANA ISLAND LAGOS

Фото профиля Oluwaseun💡$MON
Oluwaseun💡$MON1 месяц назад

With time e go blend

Фото профиля Big Eke
Big Eke1 месяц назад

Omo. Nobody go tell am he go return back to default 😭

Фото профиля Concerned Citizen (Atheist)
Concerned Citizen (Atheist)1 месяц назад

Before they used to hype the driver, a car won't tip you bro 😅😅.

Фото профиля 〽️
〽️1 месяц назад

That Benz beside the car should tell you how life works

Фото профиля GENTØØ👑
GENTØØ👑1 месяц назад

Omo e dry walai

Фото профиля wickspend
wickspend1 месяц назад

E be like say the ginger don run away Na wah!

Фото профиля KAYdal✌🏾
KAYdal✌🏾1 месяц назад

god abeg wetin be this😭😭💔

Фото профиля ॐ
ॐ1 месяц назад

e no dry..you jus like noise

Фото профиля DAMI
DAMI1 месяц назад

No go find work 😂

Фото профиля Ali
Ali1 месяц назад

Ola of Lagos don collect food from dem dis one mouth

Похожие видео