Video yรผkleniyor...

Video Yรผklenemedi

See as e dry๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’” No ginger again ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

347,674 gรถrรผntรผleme โ€ข 1 ay รถnce โ€ขvia X (Twitter)

34 Yorum

gnika profil fotoฤŸrafฤฑ
gnika1 ay รถnce

Heโ€™s still standing at the middle of the road? I thought he was adviced not to stand there

XXLL๐Ÿƒ profil fotoฤŸrafฤฑ
XXLL๐Ÿƒ1 ay รถnce

Few weeks later they will go back to factory reset cus this thing too dull ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Miguel profil fotoฤŸrafฤฑ
Miguel1 ay รถnce

Car spotter Dey whisper like who Dey gossip car owner!!

olamilekan profil fotoฤŸrafฤฑ
olamilekan1 ay รถnce

E no sweet joor..who go give them money like this..na that shout and raoming those riches men dey like ...gbesumo ibi..you're bad guy venza 419

Uglyyute profil fotoฤŸrafฤฑ
Uglyyute1 ay รถnce

Leave am na him go Dey allow person wey don make am Dey advice am

Fortune.eth profil fotoฤŸrafฤฑ
Fortune.eth1 ay รถnce

They nor dey do am to spot cars before, na the person wey dey the cars dem Dey spot so that bar go drop

wino profil fotoฤŸrafฤฑ
wino1 ay รถnce

First time enjoying this guyโ€™s video He should keep up ๐Ÿ‘

Mr.Dangerous ๐Ÿ•ท๏ธ๐Ÿฉธ profil fotoฤŸrafฤฑ
Mr.Dangerous ๐Ÿ•ท๏ธ๐Ÿฉธ1 ay รถnce

It's better this way. Everything no be wuru wuru

#UN๐Ÿ‘‘D (KING) profil fotoฤŸrafฤฑ
#UN๐Ÿ‘‘D (KING)1 ay รถnce

Na the whining for the Corolla guy ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Jushniyi profil fotoฤŸrafฤฑ
Jushniyi1 ay รถnce

Dem Don kill there ginger jaare

CYBER M.O.B profil fotoฤŸrafฤฑ
CYBER M.O.B1 ay รถnce

Na car owners dem be dey spot nor be the cars ๐Ÿ˜‚

Milli profil fotoฤŸrafฤฑ
Milli1 ay รถnce

he don really lose him spark๐Ÿซฉ

Emino profil fotoฤŸrafฤฑ
Emino1 ay รถnce

I nor know weda the ola of Lagos first know anything about the content, people wey start content you dey teach them how to do their content.

JIMMY๐ŸŽ– profil fotoฤŸrafฤฑ
JIMMY๐ŸŽ–1 ay รถnce

See as they calm as ola dey advice them sef๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

BIG MEC๐Ÿคด profil fotoฤŸrafฤฑ
BIG MEC๐Ÿคด1 ay รถnce

Buh how long he go dey do this thing ? At some point people go taya with am

ONIMISI KOGIMAN๐ŸŒ profil fotoฤŸrafฤฑ
ONIMISI KOGIMAN๐ŸŒ1 ay รถnce

See him telling a hustler in Corolla that he will buy KC coke dealer car one day. Intimidation everywhere!!!

Chief Saint profil fotoฤŸrafฤฑ
Chief Saint1 ay รถnce

Him don leave Lagos come Abuja

WICK profil fotoฤŸrafฤฑ
WICK1 ay รถnce

No ginger, lol. dry humor for the win

O L A profil fotoฤŸrafฤฑ
O L A1 ay รถnce

Make e just go back to en way

Ab Black GNF profil fotoฤŸrafฤฑ
Ab Black GNF1 ay รถnce

Wetin concern you with the ginger Wetin you want gan gan

D4VE๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท profil fotoฤŸrafฤฑ
D4VE๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท1 ay รถnce

What the 4, Omo make e go back to default

Baba Sikira Oloko Eshin ๐Ÿ–ค profil fotoฤŸrafฤฑ
Baba Sikira Oloko Eshin ๐Ÿ–ค1 ay รถnce

The energy is gone

Man Lucke๐Ÿ“ˆ profil fotoฤŸrafฤฑ
Man Lucke๐Ÿ“ˆ1 ay รถnce

See him face like dry yam

Abiodun Borisade profil fotoฤŸrafฤฑ
Abiodun Borisade1 ay รถnce

NDLEA NABS SOCIAL INFLUENCER AND SUSPECTED DRUG KINGPIN KC LUXURY; RECOVERS EXOTIC VEHICLES AT BANANA ISLAND LAGOS

Oluwaseun๐Ÿ’ก$MON profil fotoฤŸrafฤฑ
Oluwaseun๐Ÿ’ก$MON1 ay รถnce

With time e go blend

Big Eke profil fotoฤŸrafฤฑ
Big Eke1 ay รถnce

Omo. Nobody go tell am he go return back to default ๐Ÿ˜ญ

Concerned Citizen (Atheist) profil fotoฤŸrafฤฑ
Concerned Citizen (Atheist)1 ay รถnce

Before they used to hype the driver, a car won't tip you bro ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜….

ใ€ฝ๏ธ profil fotoฤŸrafฤฑ
ใ€ฝ๏ธ1 ay รถnce

That Benz beside the car should tell you how life works

GENTร˜ร˜๐Ÿ‘‘ profil fotoฤŸrafฤฑ
GENTร˜ร˜๐Ÿ‘‘1 ay รถnce

Omo e dry walai

wickspend profil fotoฤŸrafฤฑ
wickspend1 ay รถnce

E be like say the ginger don run away Na wah!

KAYdalโœŒ๐Ÿพ profil fotoฤŸrafฤฑ
KAYdalโœŒ๐Ÿพ1 ay รถnce

god abeg wetin be this๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ’”

เฅ profil fotoฤŸrafฤฑ
เฅ1 ay รถnce

e no dry..you jus like noise

DAMI profil fotoฤŸrafฤฑ
DAMI1 ay รถnce

No go find work ๐Ÿ˜‚

Ali profil fotoฤŸrafฤฑ
Ali1 ay รถnce

Ola of Lagos don collect food from dem dis one mouth

Benzer Videolar