Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
See as grown man dey fool
248,785 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
9 Yorum

𝐂𝐇𝐈𝐎𝐌𝐀♡2 yıl önce
I missed the person I was before watching this.

Prom Prom🌚2 yıl önce
@Chioma_reads 🤣🤣

𝑴𝒊𝒓𝒆𝒙2 yıl önce
God abeg. Why he go commot mustache fgs?

Stephen_king👑🤭💫2 yıl önce
Hair wey Daniel regha suppose grow for front hair, you pack am as beard

Abisola🌹2 yıl önce
Beard so long, but the head is half plot

Bayo Otedola2 yıl önce
Wetin dey worry men these days 😂

7FRIDAY.ng2 yıl önce
Bro you look horrible

єℓιנαн•🦍2 yıl önce
He should find better things to train

𝕏𝐁𝐎𝐍𝐈 𝐁𝐄𝐄✨🐝🌷2 yıl önce
Training? The beard dey go for Olympics??? 🤣🤣
