Loading video...
Video Failed to Load
See as Jarvis dey para for Peller ๐ณ
956,962 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
10 Comments

๐๐ happiness wan wound me, I used to pray for times like this bruuh ๐

This Jarvis girl go dey beat Peller low-key ๐

She's a Igbo girl. They are usually impulsive and can be so violent, if you are not careful and handle them properly too. Note: The best way to handle them is not by violence, but by psychology.

A very TOXIC relationship

The boy has smashed and he has nothing to lose anymore

This children no get sense

Ahh girls de tire for online relationship, no be girls love online relationship pass .

Cleverly e no go better for you if you post this children for here again just to farm Engagement and Elon musk Money. We dey talk about people wey dey die for Benue and other part of the country na two children matter you go dey bring come timeline cos you get the followers ๐ก

Edo girls and delta girls too Dey like fight with there man ๐๐๐

You for post benue killing, I for do giveaway for your birthday ๐ but you chose to promote this with your platform
Related Videos
Sensitive content
As Jarvis see sey peller don get better option, she stop to dey do shakara๐
DAMI FOREIGN๐ฅถ
1,016,702 views โข 1 year ago
