Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
See as meter be like desktop charger 😂😂😂
Комментарии: 11

🤙💁1 год назад
If you recharge 10k e no Dey last 1 week again

Rock Paper Sizzle1 год назад
💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

majesty1 год назад
Na only 2people go get light in the morning... Cus e go off 😂

OLOGUN 🐗1 год назад
By passers full there lol 😂

Ifeoluwa crystal1 год назад
This one na Band A people 😭 Electricity bills dey kpai dem

Nairabody041 год назад
Dey play na 16 Dey my house 😂😂😂😂light na water but na ur money go suffer am

ENGR. AYO1 год назад
Only 2 has enough unit

FobeCyril1 год назад
Abeg the ones wey dey flash red no get credit ba🤷♂️

PRODIGAL SON♟️1 год назад
Only two person get light for that house

Micheal1 год назад
All of dem get light forget that red light men hand don touch am 😂😂

TEMMY ❤️ 🫂🫶1 год назад
This is for one house or the whole community?
Похожие видео
0:47
Sensitive content
New song coming out with CHARGER 🔥😂😂😂
Kar Lite (Amina)
155,270 просмотров • 1 год назад
0:41
Sensitive content
See as he dey chop bread and tea like say na fufu 😂😂
TENIOLA
370,478 просмотров • 1 год назад
