Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
See as muyeez rizz this thick babe and got her snap๐๐ณ
64,239 views โข 2 days ago โขvia X (Twitter)
36 Comments

๐๐๐๐๐

If na me now oo The girl no go gree oo ๐ญ

Hustle o

Na money make her agree

Before nko

The girl go senior Muheez well well o, as a man just get money

Him no be like you wey no sabi rizz

Make i rizz u make u know sey men Dey?

Nah because he hol shaโฆ she looked at his purse firstly, then secondly his boldness

Omoh just get money for this life ooo Imagineโฆ she sabi say she dey live sev and still agrees for a small boy and nothing like heโs too small for me or heโs not my type. God punish poverty sha

The smoothness was actually crazy. ๐

Nice one bro

To rizz girl no really hard

Wow

Omo see Aura

Na why monฤy sweet

Omo this is thick aswear

๐๐ฅ

Meself any small thing lemme get your snap

Girls no get level just get money bro๐

Thatโs the work of a guy

That first girl go feel bad you no even care about her mental ๐

She sabi am na

"seyi vibez know say u dey do all these things" ๐๐ Carter efe don kee me ๐๐

He guide pass you ooo

He smooth walahi

That last laugh after he responded to her question "hope you can handle me" ๐๐ man on a mission.

Small pikin no dey again ooo

@Shola_dlb Hope u can handle me ๐๐๐

Carter Efe go just dey shout anyhow ๐ญ๐

Smart boy

Money dey talk

For boy wey be underage oo, if na girl be underage now uwna for turn am for something else

E dey enjoy oo

If you see superstar you go know

Make the gurl sha hold am well with all her life.. because celebrity like this muyeez they can do another one at anytime na money Dey talkโฆ make she get OT to Dey with amโฆ this ski really stubborn as I Dey see amโฆ. Nsnv forever โค๏ธ
