Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

See as Portable dey look him artiste Youngiduu like make e stone ham ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

320,443 Aufrufe โ€ข vor 3 Jahren โ€ขvia X (Twitter)

9 Kommentare

Profilbild von RSS entertainment
RSS entertainmentvor 3 Jahren

Shey na this guy dey almost blind hin eyes few days ago ?

Profilbild von BASITO
BASITOvor 3 Jahren

Yup

Profilbild von GONGTHETUFF
GONGTHETUFFvor 3 Jahren

If u no dirty portable no go sign u

Profilbild von Life
Lifevor 3 Jahren

@Iam_enriched This guy no fit blow na why portable Dey look am like that ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜…

Profilbild von Balogun Shola ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ด
Balogun Shola ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ดvor 3 Jahren

Dem go still beat this boy again if he come anywhere near Lekki Wetin be dis ๐Ÿคฃ

Profilbild von BOT
BOTvor 3 Jahren

Youngiduu: I wan blow Portable:

Profilbild von ๐“๐Ž๐Œ๐ˆ๐–๐€๐Œ๐ˆ๐Ÿ’—
๐“๐Ž๐Œ๐ˆ๐–๐€๐Œ๐ˆ๐Ÿ’—vor 3 Jahren

Him sef dey look back make portable no deck am for neck

Profilbild von TalkerHolic
TalkerHolicvor 3 Jahren

Dude needs to be rescued ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Shey him Dey sing under duress??

Profilbild von Darey Signature
Darey Signaturevor 3 Jahren

For the first time Portable is thinking ๐Ÿ’ญ if he made the right choice on this guy

ร„hnliche Videos