ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
See as slap the sound like bullet ๐๐๐ญ
33 ๆก่ฏ่ฎบ

Chaii. What did he do to them?

I donโt know but I guess it must be crime

See as everybody dey hype the soldier , same people wey dey cry about jungle justice We have a long way to go in this country .

This is very wrong, they should have handed him over to the police.๐คฆโโ๏ธ

No offend soja cause your mind will hang like itel phone

No man born of a woman will ever have me in this kind of position and situation,few exceptions like arm robbery or kidnapping,aside those ones ,I will rather die than any uniform person doing this to me

Na why I dey always fear this people

Next time, e no go commit any crime again

Bro no fit cry ๐

Dem Dey gulp slap keh๐ญ๐ญ๐

Em thief??

One more

Wetin he do?

This one enter ohh

Omo this slap Dey pain ehhh๐น๐น

Why that kind slap settings

Soldiers wicked bro ๐

๐๐ kuku kee me

Guyyy

What was his crime he committed

Secondary school days

Lmao ๐คฃ๐คฃ

Wild ๐ญ๐

๐๐๐

Omor ๐ญ๐ญ

See loading ๐ญ

Omo

Ahhh wetin this one do?

I donโt know why Nigeria finds torture videos exciting and funny Itโs just shows that something is terribly wrong with our society

Wetin he do?๐ญ

E too collect ๐ ๐ ๐

Which kind slap be this

๐ญ๐ญ
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
Calm guys are always dangerous See as he tear the guy slap ๐ญ๐
Awesome
79,428 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ
Sensitive content
See as 10 naira slap this guy ๐ณโฆ I don see another reason to guide today ๐๐๐
Cleverly ๐
582,819 ๆฌก่ง็ โข 9 ไธชๆๅ
