Loading video...
Video Failed to Load
See as this Messi fan just embarrassed himself. ๐
72,602 views โข 8 days ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

Messi fans be like people wey Dey support Mohammed concerning Aisha say she no marry her for age 6

Na today you know my guy, that fraud was given HGH which is illegal to use as footballers or Athletes

My guy said ๏ฟฝ๏ฟฝmust you come out and show youโre a stupid personโ ๐๐๐

Messi no hear English, him fans ear English but dem no understand am , who do dem abeg ๐ ๐ค

Him know say na only Ronaldo fit try use head score PK

But you can't blame them for real, their IQ so high they start to think bavkward so many times

Omor my head dy hot ๐ฅต

Senseless Ronaldo fans talking about goals all the time, bring something important to the table not everytime goals ๐

ITS 190 GOALS NOW

Dem dey use head score penalty ๐คฃ

Messi don first use hand score penalty naโฆ una never see am?

Them supposed dey update Messi fans brain for play store

Messi fans and donkey ๐ซ

๐๐๐ sometime I de think whether na God create Messi fans๐

Messi with both legs - 1 world cup Penaldo with both legs, head, hand and even chest - 0 world cup Pain is that you๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Normally both Messi and Barcelona fans dey move like APC members.. no be today I know

Many senseless Ronaldo fans comments plenty nau. Wey dem go ask one question (eg. About Preassists) dem go dey answer another thing (about Ron physique or something)

๐๐๐

Same Messi with both legs, 0 shots ๐๐ 120 minutes history was created

Maybe e mean the third leg ๐

Give him withoutโdor ๐

Dem mumu Gannnn ๐ ๐คฃ@iamStartommy

Bami no vex level of understanding different sir ๐๐๐๐ญ Low IQ won kill werey ๐๐

๐๐๏ฟฝ๏ฟฝ๏ฟฝ๏ฟฝ, ask him his Jamb Score ๐๐

This is a childish cry, they are all great players though one is more complete than the other, CR7 good at goals, Messi vision, Passing, Dribbling and game decisions.....

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Period

@PrinceOzumba They are dull Pessi fans are really dumb

Den dey use head play penalty ๐๐

๐

๐๐คฃ๐

๐๐๐๐

It's a pain meant for u to explain and u fell right into it๐ฅฑif u like explain messi fan comment insult from now till thy kingdom come e no still give Ronaldo a world cup ๐trophy ๐คme support Ronaldo fan analysis? NEVER!!abeg shift

Make una no dey don't sgrace una goat๐๐
Related Videos
Bro is more Messi than Messi himself ๐โค๏ธ
Messi archive ๐ฆ๐ท
3,180,291 views โข 1 month ago
