Sensitive content
This media may contain sensitive content.
ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
see babe wey Mavo de carry ๐ณ
1,583,422 ๆฌก่ง็ โข 16 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
35 ๆก่ฏ่ฎบ

@abazwhyllzz Men Dey carry luxury cars come, women Dey carry luxury yansh

@Asarailu__ Money lingo with Jasmine ๐โค๏ธ

Nh she alone fine pass for all the gal dem show

@abazwhyllzz Dangerous BBL full lagos ๐๐๐ญ

Mavo no carry any babe shut up

No worry woman na less na you no guide yansh na potor potor ๐

Druski. What a guy๐คฃ

๐คฃ๐คฃAnybody notice how the cameraman quickly move the camera when this Egbon dey look ikebe? ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Quilox na sin city sha. See big big things

You see all those babes with big bbl wey guys no send? 80% of those guys don smash am. Na jjc wey no know road dey rush that type. Most times Dem no even sweet to bang. Nah just for show, nothing dey there.

Like play like play.. hype man is getting popular.. โฑ๏ธ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Awon Idi Agbako ๐๐๐๐

Wetin be this ๐ท

E be like na to dey shout shole shey for club now o. E dey pay wella

This dude is the wicked one ๐ He is too cold

Omoh guyy dangerous yansh full lag ohh ๐โโ๏ธ

Incase you are still confused

Just look at the faces of those officers behind looking at the food served, you can tell that they have not tasted good food in in a while. Na why dem dey harass and kee youths upandan, instead of harassing the government that have impoverished them.

Egbon Ita done dey make am look like say outside Quilox dey Bubble pass the Inside. The cameraman too sabi work. The cuts and edits are dope. ๐คฃ๐ฅฐ๐คญ

Bro useless bbl Dey Lagos o ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐๐

E go better for you camera man

Lol we can see you ๐

Can you f##king do it my nigga dey watch like this ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

You observe the women ba, no smiling na business carry dem reach there. Nothing concern them with car or spending make dem jus come show yansh find customer ๐

Social anxiety Dey fear this man.

E be like say one day Sunday night I go just go club Quilox go stay outside till dey break and see things myself. No worry I no need enter ๐. Na premium yansh and ballers full here. No be the one wey sheyman carry light full everywhere like say na circus ๐ช. #justsaying

What genre of yansh is in this Lagos? Goddd

Omo I gast guide o, make I no dey push 50 dey shout "my nigga, sho le gbegesi"

Lowkey this hype man ita nah celeb for Quilox, I just like the man ๐น

This baba is flirting with age 50 like this o. Itโs well.

Mavo get taste

This hype man just dey over do. Oga u don old jhoor

@Classicv01 Bbl girls no even wear pant at all omo ๐

One thing about Lagos , if you poor or no too guide : e go show

Can this ita guy just shut up
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
See wetin person babe carry ๐ณ๐ณ๐ณ
Mikky ๐จ๐จ
360,864 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ
Sensitive content
omo see yansh wey this last two girls carry ๐ณ๐ซฃ
Mikky ๐จ๐จ
333,848 ๆฌก่ง็ โข 6 ไธชๆๅ
Sensitive content
Omo see nyash wey Trinity carry give Kolu ๐๐ปโโ๏ธ๐ณ๐๐๐
๐ซFlames๐ฅ๐ฅท
1,044,907 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ
Sensitive content
See the kind yansh wey Lagos girls deh carry go club ๐ณ๐โโ๏ธ๐๐ฝโโ๏ธ
D3VID ๐ข
917,175 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ
Sensitive content
Carterefe don cast one babe streak way dey steady send am nyash on Snapchat๐ญsee wetin this babe carry๐โโ๏ธ๐ณ
Beri๐
431,718 ๆฌก่ง็ โข 2 ไธชๆๅ
