Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

See boys wey una wan Dey follow do competition 😂😂😂🤦🏾‍♂️

395,002 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

OMAH'LE🐐 profil fotoğrafı
OMAH'LE🐐10 ay önce

GLE go cry this December

A Baby Boy & More𓃵 profil fotoğrafı
A Baby Boy & More𓃵10 ay önce

People wey no fit compete with Dangote? Make dem get out joor 🤣

𝕸𝖎𝖈𝖍𝖆𝖊𝖑 profil fotoğrafı
𝕸𝖎𝖈𝖍𝖆𝖊𝖑10 ay önce

The result of this shiT is that it doesn't work and won't give you money. Making money depend on the information or update and that of knowledge to study it. Your babalawo could have been richer if this works don't be deceived Young Nigerians. Pls learn a skill

Desmond profil fotoğrafı
Desmond10 ay önce

After all these, you are not the richest man in your community. Living in a 2 bed room apartment and driving tokunbo car😭😭😭😭

QuestMaster7638 profil fotoğrafı
QuestMaster763810 ay önce

The amount of boys ready to get rich quick 🙆‍♀️ Mama no dey find quick money o

Adekunle Johnson profil fotoğrafı
Adekunle Johnson10 ay önce

All this just to buy a foreign used 10 year old vehicle and an iPhone. The problem is that all of them are visionless regardless. No amount of juju can help that.

wigoroje of bini profil fotoğrafı
wigoroje of bini10 ay önce

👇

Maleekberry 📊 profil fotoğrafı
Maleekberry 📊10 ay önce

Na them dey compete with eachother not me. I no get competition, my enemy na sapa

▶︎ ●───────── 1:30s profil fotoğrafı
▶︎ ●───────── 1:30s10 ay önce

You are wrong, allow people to practice their belief that is freedom of worship they are practicing what they believe in do you go to church or mosque for money ritual?

d'chiefconerstone profil fotoğrafı
d'chiefconerstone10 ay önce

God!!!!!! What is the Genesis of all this Who is making this kids think that time is against them at a very young age of their life's

Muiz profil fotoğrafı
Muiz10 ay önce

Na Corolla or Lexus dem go later buy

WARRI PIKIN 🔞 profil fotoğrafı
WARRI PIKIN 🔞10 ay önce

Vanity upon Vanity Make your money legit flex we'll get peace of mind Forget all this jare. You go get money nor fe sleep for night, you go get money all your children na imbecile. Omo nothing beats legit hustle. God gat us. God bless all the Hard working Men and Women

Hamxher_01 profil fotoğrafı
Hamxher_0110 ay önce

Awfa relax ooo mama no go mke me proud ???

Franklin Ibukun profil fotoğrafı
Franklin Ibukun10 ay önce

Lazy youth there mate they china Dey do production evening creative how to help the society here u are doing nonsense Nigeria youth which way

Arome Zee profil fotoğrafı
Arome Zee10 ay önce

Na the mumu hungry girls wey dey follow them I pity 🤦🏾‍♂️ If it’s not legitimate it’s never going to be peaceful

Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬 profil fotoğrafı
Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬10 ay önce

Does these juju actually work?

okondo profil fotoğrafı
okondo10 ay önce

Dem fit teach you how to catch fish make water carry you. Sometimes just collect fish chop, no be everything dem dey learn.

JobJunior profil fotoğrafı
JobJunior10 ay önce

No be gurl slipper I dey see like this abi this garri wey I dey.. dey on steady don dey affect my eyes 😂

BABA-NLA profil fotoğrafı
BABA-NLA10 ay önce

Reality of many youth, the oppression they get from friends pushed most of them.💔

Mone¥ badger profil fotoğrafı
Mone¥ badger10 ay önce

After all these suffer na to buy Toyota Corolla. If that ritual or juju can't make you as rich as Dangote or the least Otedola. You dey play

𝔹𝕚𝕘 𝔸𝕕𝕖 ❤️🦅 profil fotoğrafı
𝔹𝕚𝕘 𝔸𝕕𝕖 ❤️🦅10 ay önce

Una Dey do competition with these people 😂😂

Gaius Keller ☔️ profil fotoğrafı
Gaius Keller ☔️10 ay önce

Lazy men. Most guys go close to u, u start having evil dreams. This one na life? Make mama proud my foot, this is for ur selfish self, nothing else but greed and looking for others to oppress n spray money in clubs with no talent and skills. What a shame.

Chi_no_nso profil fotoğrafı
Chi_no_nso10 ay önce

Pity

Hawpeh profil fotoğrafı
Hawpeh10 ay önce

Them just Dey waste food ,smh 🤦‍♂️

Okafor Nnadozie profil fotoğrafı
Okafor Nnadozie10 ay önce

Ritual boys

Hon. IDAN profil fotoğrafı
Hon. IDAN10 ay önce

When we were young, we were told money rituals are only done by elders that are over 60 with no hope of making it. But now, 15 years old children are proud to be ritualists

Bawon profil fotoğrafı
Bawon10 ay önce

See as dem plenty God abeg

Felix Selorm Hosu profil fotoğrafı
Felix Selorm Hosu10 ay önce

Benz and to impress women .smh

@officialneyo profil fotoğrafı
@officialneyo10 ay önce

Someone piking kpekus go do overheating this December ooo 😭

Quan🇵🇹 profil fotoğrafı
Quan🇵🇹10 ay önce

All dis one nor dey work Na show off Activities

O S C A R profil fotoğrafı
O S C A R10 ay önce

80% of them no go still make am o 😁😂

Oscar Yankee Oscar 🛳️🛟⚓️ profil fotoğrafı
Oscar Yankee Oscar 🛳️🛟⚓️10 ay önce

Oh God

Aguu man profil fotoğrafı
Aguu man10 ay önce

This is what our today youth are being reduced to all thanks to useless government and their policies.. I’m really pissed right now.

Young Wonda profil fotoğrafı
Young Wonda10 ay önce

I like as everybody Dey pretend say Dey nor Dey entangled to this.

Benzer Videolar