Loading video...
Video Failed to Load
See Chelsea striker ๐๐๐๐๐
46 Comments

lakaka had a front row view of that goal

Ahhh ๐๐

He Shoots the ball well Clinical This was the Pedro I saw at the club World cup .. Excellent play Pedro

Gyokeres go tear acl

If Gyokeres score this kind goal for them this season, Iโll deactivate.

Is that one a striker?

Shame dey catch Lakaka ๐

E do ham like say make him enter field come fight

Estevao on the right, Palmer as 10 James as right back and Joao as 9, I swear football no hard, na these useless coaches dey complicate things

See who dem Dey compare Jackson with. Dem suppose shoot some Chelsea fans

Them no suppose follow us wake this morning

"Thank you Chelsea" ๐ญ๐ญ

No gree for am!!

Never ๐

๐๐ผ๐๐ผ๐ช๐ฝ

weaker foot btw. lobos

Bsaddest cook

I learn from the best oh

Can someone explain to me What do coaches see in Enzo Fernandez this season that makes them play him often and full time I am trying to see his impact in game but I donโt see

Open your eyes when watching football then you can see it

I see one buffalo ๐๐๐

Waaaaaaat ๐คฏ

Press him neck jor!

Omo how Una take miss Jackson pls o

E no suppose better for people wey talk that thing

๐๐

Canโt stop watching it bro ๐คฉ

The goal hit my spine ๐

I can do better than the goal thoโ ๐ฅน

He has no right to score from there ๐

Nice one ๐๐๐

This guy should keep shooting man๐ฅ๐ฅ

See lukaku face ๐

@PhxAkin Better Soup na money Khill am ๐

Weโre not a corner Fc ๐๐๐ค

If their stonecold striker fit score this type of goal I no go tweet again

๐ ๐

You mean this striker?๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Jackson

Jackson go see this one Dey salivate

Good morning my boss @davviissyy How you see my 9๐

Lukaku be like after jao pedro running towards him

@thee_ovie The strike was crazy

Coach told him to take shots whenever he has the chance instead of trying to pass

๐๐

Celebration in front of lukaku is crazy ๐๐๐
