Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See content nah ๐ญ๐
539,226 Aufrufe โข vor 2 Monaten โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

Nigerians might just be the most creative people in the whole wide world cuz tf

People dey creative for this country oo. Wetin be this...๐

Jesus! ๐น Omo! This is purely out of this world man! How did he even come up with that idea ๐น๐น plus that Chinese background sound โ ๏ธ๐น๐น๐น

Abeg where una dey even see the garri drink for dream? Tinubu even don choke food for dream

What kind of content is this?

@KOBBYYTAKYI Still eating Gari in your dreams ?

Na inside dream food dey sweet pass

Brotherhood is proud of you

๐ญ๐ญ๐ญ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐๐ Drop location abeg๐๐๐ Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday๐

What will happening with chinana sapa

Bro hope you don't taxed in your dream oo

Now this is content

This guys no real ๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

This is what we call โcollision of two hungry souls in the realm of unexpected possibilities โ๐ญ๐

Poverty go make you creative

nah only hunger fit give u inspiration for this kin content

To dey chop for dream no even bad

Abeg who go later chop chicken for dream today make we link up.

Na from there their two go meet baba God๐ญ๐ญ

Funniest 30secs video Iโve seen all day

Na sapa dey give person this kind idea ๐

Hunger lookin at them in real life ๐๐๐๐

lol ๐โฆ Na original content

Elon go tire for Ona

Inner peace โ Dinner please โ ๐๐

U have the ability to imagine and u still imagine poverty, we glorify poverty in this Nigeria so much, mind you, ur subconscious doesn't know what a joke or skit is, it takes everything literally...hmmm ok

Nah only student fit understand this kin pain

How you go still de eat garri inside dream na ๐๐คง

Mumu people ๐๐๐

@ezeadnah So even for their dream them no dey chop better ๐๐ญ

God abeg I no wan reach this level ๐ญ

His girlfriend must be the one paying for the house construction because who set up a kitchen totally just to leave the sitting rooms walls unplastered and not even a pop ๐
