Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
See Creativity Guy No Fear na Carter streaming studio be this oo 😭😂
131,675 просмотров • 8 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 36

@lilbash871 Bro is good he keeps making us proud 🥲

This guy😂

@lilbash871 Omo Carter is goated 🐐🐐

I remember my father parlor that time in 2001

Make them leave am for am E just too good for this shit

Creativity for rented apartment😂, audio house and fake life gang😂😂

The best in the game for a reason,the boy sabi this creative stuff 👌🏽

Nah everything be creativity for una eye what is special here 🙄

You don go buy uncompleted house😀😀

Carter to turn streaming studios to sitting room 😂

This kind papa ajasko settings

Omo if you turn am to live podcast wey people go dey subscribe to watch you go blow oo

Omo see settings

No be small creative setting 😂

Wsssssss in the fucking chat

carter creativity too hard omo🔥

Carter never misses 😂 This clip came out clean - we helped make it in minutes. Clippers who want to turn long lives into viral gold, the tool is ready. Check us out @runclipforge

This is actually a really good site for clippers. You can automatically clip your favourite streamers’ best moments without the stress of manually searching through hours of streams. ClipForge catches the moments for you in real time. Definitely worth checking out 👏🏾

😭😭🔥

Na some Dey do creativity while na some Dey pack d views of creativity

Which time he dey use do all these settings self? Because his streaming everyday

@Rhay2Clipz Carter is so creative

😂 character

Na everytime he dey upgrade

That peller house no even fine reach these 😌

Omo 🔥

TOO creative!!

creativity with 4k views

Name of song in the background

😭😭😭😭

Carter too Good 😂

If I give you 50k 😉 What will 50k do for you 🤗 You Must be following me 👇 @madegoke075

Omoooo

This boy go scatter everything B4 month end 😂

Guy 😭😂😂

1k views gang😭
Похожие видео
Sensitive content
Kiss na water.. Carter Efe no dey fear infecti0n?😂
SEUN Yk
169,859 просмотров • 4 месяцев назад
