Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
See edit 🔥🔥😂😂
64 Yorum

See how God put Ronaldo fans for tight settings😂😂😂

😂😂

This particular song was my banter ingredient after the Egypt game. 😂 Naira Marley, what a guy

The song enter 😂

Like mad 😂

Odunwire wey be f00l

Big fool

Aswr

The werey think say na cod 😂😂

Leave am😂

This odunwire too Dey gba😂

Aje😂😂

Very tight settings 😂💔

Aje😂

This is too cold 🥶

Very cold

this guy own na to make noise, he think say na cod

You dey mind am😂

This thing really sweet me o chai, take messi play first make you sef feel am

Aje

God this edit too bam Fuck🙏😂

Aje 😂😂

Even me too shock 😭

😂😂

😂😂😂 I can't download boss, can You send me the video via my dm? Abeg

Sure 💯

@DansamAnjorin Abeg send am boss

@DansamAnjorin Sure

Hellooooooooooooooo😂😂😂😂😂😂. Messi na God❤️

Dem no know 😂😂

People too sabi this edit shii 😂

Aje😂😂

You dey whyne messi wey be nightmare for coaches and players

Him no know

Too funny 🤣

😂😂

England score werey dey shout Ronaldo, useless fellas

Person way dey craz

W edit o😂😂🔥

🔥🔥

Damnn, it's so 🔥 hot

🔥🔥🔥

Brutal.

See you in the finals 🔥

@CODERINPROGRESS 🔥🔥

My own be say England Dey play them Dey call Ronaldo them no Dey shame😏😒

No single shame at all

😂😂😂 I can't download boss, can You send me the video via my dm? Abeg

Sure

Omo e sharp

🔥

See food

Aje

Too hard, them go learn 🥶😂

😂😂

How e take be now??

Him no believe

use to download the media, Step 1: copy the link Step 2: go to media Gap and click on download social Step 3: paste the copy link and click on fetch Step 4: download any quality of the video Y'all welcome

@JK_juice44 download and send to me

@grok show me a better edit of Messi aura on this match

I swear

Hw e com be nw

😆😆😆

I see
Benzer Videolar
Sensitive content
Sexy Edit🔥🔥... Last lo Ah Twist 😂🔥🔥
Likith...🐉 || OG2⚔️
31,652 görüntüleme • 4 ay önce

