Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See ehen, just get data 😂😂
10 Kommentare

TEMMY ❤️ 🫂🫶vor 2 Jahren
You use millions buy clothes come still Look like mechanic 😭😭😭😭

Stretch™️vor 2 Jahren
“Looking good is our hubby” 😂🤣

Chuks🧸 of playvor 2 Jahren
See how he Dressed like all those fulani that travels from Kara to omuaran 😭😂

brolowvor 2 Jahren
It’s the green shoes for me 😭😭😭😭 “If you no get money no come show” 😅😅😅

Dewdropvor 2 Jahren
No be woman jacket he wear so? Wetin concern Portable. He go just wear anything

IBADAN BREED 🏅vor 2 Jahren
Who dey style this guy 😭😏

CORTEZ CLONEvor 2 Jahren
Portable abeg reduce the light of that shoe make person nor go blind

Fero Bloggervor 2 Jahren
Portable wey no get fashion sense 😂

Mohvor 2 Jahren
Which one be van cover?

Olamidevor 2 Jahren
Na pesin wey dey style, Uncle Dammie dey style portable😂
Ähnliche Videos
0:41
Sensitive content
See ehen, just marry your best friend😂😂
Oyindamola🙄
88,759 Aufrufe • vor 6 Monaten
