Loading video...
Video Failed to Load
See ehen, just get data 😂😂
10 Comments

TEMMY ❤️ 🫂🫶2 years ago
You use millions buy clothes come still Look like mechanic 😭😭😭😭

Stretch™️2 years ago
“Looking good is our hubby” 😂🤣

Chuks🧸 of play2 years ago
See how he Dressed like all those fulani that travels from Kara to omuaran 😭😂

brolow2 years ago
It’s the green shoes for me 😭😭😭😭 “If you no get money no come show” 😅😅😅

Dewdrop2 years ago
No be woman jacket he wear so? Wetin concern Portable. He go just wear anything

IBADAN BREED 🏅2 years ago
Who dey style this guy 😭😏

CORTEZ CLONE2 years ago
Portable abeg reduce the light of that shoe make person nor go blind

Fero Blogger2 years ago
Portable wey no get fashion sense 😂

Moh2 years ago
Which one be van cover?

Olamide2 years ago
Na pesin wey dey style, Uncle Dammie dey style portable😂
