Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
See ehen, just get data 😂😂
Комментарии: 10

TEMMY ❤️ 🫂🫶1 год назад
You use millions buy clothes come still Look like mechanic 😭😭😭😭

Stretch™️1 год назад
“Looking good is our hubby” 😂🤣

Chuks🧸 of play1 год назад
See how he Dressed like all those fulani that travels from Kara to omuaran 😭😂

brolow1 год назад
It’s the green shoes for me 😭😭😭😭 “If you no get money no come show” 😅😅😅

Dewdrop1 год назад
No be woman jacket he wear so? Wetin concern Portable. He go just wear anything

IBADAN BREED 🏅1 год назад
Who dey style this guy 😭😏

CORTEZ CLONE1 год назад
Portable abeg reduce the light of that shoe make person nor go blind

Fero Blogger1 год назад
Portable wey no get fashion sense 😂

Moh1 год назад
Which one be van cover?

Olamide1 год назад
Na pesin wey dey style, Uncle Dammie dey style portable😂
Похожие видео
0:41
Sensitive content
See ehen, just marry your best friend😂😂
Oyindamola🙄
88,708 просмотров • 2 месяцев назад
