Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
See ehen, just get data 😂😂
10 Yorum

TEMMY ❤️ 🫂🫶1 yıl önce
You use millions buy clothes come still Look like mechanic 😭😭😭😭

Stretch™️1 yıl önce
“Looking good is our hubby” 😂🤣

Chuks🧸 of play1 yıl önce
See how he Dressed like all those fulani that travels from Kara to omuaran 😭😂

brolow1 yıl önce
It’s the green shoes for me 😭😭😭😭 “If you no get money no come show” 😅😅😅

Dewdrop1 yıl önce
No be woman jacket he wear so? Wetin concern Portable. He go just wear anything

IBADAN BREED 🏅1 yıl önce
Who dey style this guy 😭😏

CORTEZ CLONE1 yıl önce
Portable abeg reduce the light of that shoe make person nor go blind

Fero Blogger1 yıl önce
Portable wey no get fashion sense 😂

Moh1 yıl önce
Which one be van cover?

Olamide1 yıl önce
Na pesin wey dey style, Uncle Dammie dey style portable😂
Benzer Videolar
0:41
Sensitive content
See ehen, just marry your best friend😂😂
Oyindamola🙄
88,708 görüntüleme • 2 ay önce
