正在加载视频...
视频加载失败
See ehen, just get data 😂😂
10 条评论

TEMMY ❤️ 🫂🫶2 年前
You use millions buy clothes come still Look like mechanic 😭😭😭😭

Stretch™️2 年前
“Looking good is our hubby” 😂🤣

Chuks🧸 of play2 年前
See how he Dressed like all those fulani that travels from Kara to omuaran 😭😂

brolow2 年前
It’s the green shoes for me 😭😭😭😭 “If you no get money no come show” 😅😅😅

Dewdrop2 年前
No be woman jacket he wear so? Wetin concern Portable. He go just wear anything

IBADAN BREED 🏅2 年前
Who dey style this guy 😭😏

CORTEZ CLONE2 年前
Portable abeg reduce the light of that shoe make person nor go blind

Fero Blogger2 年前
Portable wey no get fashion sense 😂

Moh2 年前
Which one be van cover?

Olamide2 年前
Na pesin wey dey style, Uncle Dammie dey style portable😂
