ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
See format this girl deh use cuz she no wan go school ๐โโ๏ธ๐ญ๐ญ
19 ๆก่ฏ่ฎบ

This girl na raw talent for acting

Wow, who taught her the format now ๐๐ Please I would love to meet the baby for proper interrogation ๐

I play this format for my mama when I small. By the time I wake up na for inside class I find myself o

Na this same format I dey use for my mama those days when I no wan go school ๐ญ this pikin don start early.

She too sabii the acting ๐

Small pikin sabi format die ๐

I Dey faint for real life for my time. ๐

Na girl na.. It's built-in. Dem Sabi do wayo irrespective of the age

Me I know say new GenZ go bring new things come

Jailer abi jayla which one abeg wetin do Folashade

Abeg just register her for acting school early.๐๐๐

Just carry her go study Theater Art

๐๐๐

Na you teach her when she dey ur belle. She don photocopy the format u dey gave her papa ๐ข๐ iseni kogbakamu ๐๐๐๐คฃ๐

She need to sleep

I go carry her go school like that๐๐

Children need more rest than adults. Forcing early mornings drains them physically and mentally. Since they just play and drink porridge, letting them stay home for a day isn't a bad idea.

This girl na born actress oo ๐๐

The babygirl is tired, please allow her have some rest.
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
This babe wan use palmpay format scam this smart Benin boy, na once he ask her how much she go collect if she wan do short time๐โโ๏ธ๐๐
Beri๐
478,551 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ
Sensitive content
Carterefe wan deny him wife she catch am for livestream ๐โโ๏ธ๐ญ๐ญ
D3VID ๐ข
134,417 ๆฌก่ง็ โข 9 ไธชๆๅ
