Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

😭😭 see funfooling herr women

44,761 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля 💙▶️
💙▶️10 месяцев назад

@hunchochoppah The moment I heard benz l laughed 😂 She will jump off if another come with Range Rover

Фото профиля KWADASO MORATA GYAKiE🇬🇭
KWADASO MORATA GYAKiE🇬🇭10 месяцев назад

@KFreddy_ @hunchochoppah 🤣🤣🤣

Фото профиля 💙▶️
💙▶️10 месяцев назад

@hunchochoppah Serious o😂

Фото профиля SR.
SR.10 месяцев назад

Arh this thing…😂ano go talk what my eyes see. So so fooling…sɛ mi boy wo benz😭😂💔

Фото профиля KWADASO MORATA GYAKiE🇬🇭
KWADASO MORATA GYAKiE🇬🇭10 месяцев назад

Gyimie paa

Фото профиля Simon
Simon10 месяцев назад

Not every man analyse situations like this Majority of us will equally laugh like he did

Фото профиля NagastyCodes
NagastyCodes10 месяцев назад

The guy himself know sey he no love the girl, he just use her pass time 😆

Фото профиля T
T10 месяцев назад

Forget Benz.. I can take khebab n Vody chop this girl

Фото профиля Alfred
Alfred10 месяцев назад

As you Dey talk plenty your woman too Dey plus you sake of what you have. Definitely you’ll love someone because of smth

Фото профиля Chairman 💺👱
Chairman 💺👱10 месяцев назад

he didn't catch any of the clues she was dropping. The yakubu level strong 😂😂😂

Фото профиля KSI❤️BIGGEST😍STEPPER ✈️
KSI❤️BIGGEST😍STEPPER ✈️10 месяцев назад

No lady or woman Dey love man make no lady lie yall they wanna milk u I meant they accept u bcus of what they will gain 😭😭🙏

Фото профиля GOD
GOD10 месяцев назад

Dem all dey funfool demma body

Фото профиля Son_of_light
Son_of_light10 месяцев назад

Me that nigga man Dey hold Range Rover but a chop ein woman Adey see this as childs play🚶🚶 somebody just go chop your babe because he is funny 😂

Фото профиля Jollof Asi
Jollof Asi10 месяцев назад

Every guy hates it when his fellow guy is loved by his woman 😂… I mean, we'll never let you feel you've bagged the woman of your life, so you don't feel on top😂😂

Фото профиля KingEli_I
KingEli_I10 месяцев назад

@QwameDickson Women have mastered the ART OF FAN FOOLING

Фото профиля Living Testimony Of Grace
Living Testimony Of Grace10 месяцев назад

Meaning if I hold Tesla or Dodge SRT now she go tree oo. By now the guy saf dey rented apartment inside so if she see guy wey get ein own estate deɛ away oo🫠💀🥵🤨

Фото профиля $tark ☝🏻
$tark ☝🏻10 месяцев назад

So far as u Dey pull Benz u go fit chop bi that 😆😆😆😆

Фото профиля Gist in brief
Gist in brief10 месяцев назад

I keep saying that most modern relationships are a means of financial support for the ladies. Once they get all they want, they sign out.

Фото профиля Don Terry🎱
Don Terry🎱10 месяцев назад

Na true talk oo brr 😎. Bois dey fool at tyms oo

Фото профиля Riley🦅
Riley🦅10 месяцев назад

😂

Фото профиля Uncle Ebo
Uncle Ebo10 месяцев назад

Bro plenty explanation. Let them enjoy their lives

Фото профиля Tyric Randall
Tyric Randall10 месяцев назад

That means if I buy lamogini I’m taking her be that

Фото профиля BlaQuan_1
BlaQuan_110 месяцев назад

Benz b3n na boy no twi 😂😂 obi twi latest ones cb3 gye no

Фото профиля Warlord
Warlord10 месяцев назад

Some of these boys with "miss road money" are very delusional and funny 🤣🤣 they think that the girls love them 🤣 Everywhere go first blurr the very day the car go lef your hand. You dey believe these bed to bed midfielders 🤣

Фото профиля KEJETIA MEYOR🇬🇭🇳🇬
KEJETIA MEYOR🇬🇭🇳🇬10 месяцев назад

By now I drop you long time 😂

Фото профиля Kvng Gbevu
Kvng Gbevu10 месяцев назад

The answer she gave di33, slow oo.. Same Benz with higher class or same class saf go chop her falaaa

Фото профиля GENTLE MACHO
GENTLE MACHO10 месяцев назад

Wait oo the Benz be what dem do the video for inside as he dey drive or ibi different benz?. How can you remove the key of a moving Benz?

Фото профиля ♣️BACCARAT 🃏
♣️BACCARAT 🃏10 месяцев назад

Efit be say the guy too just dey eat and go, rn the boys demma eye tear oo🤣

Фото профиля Kavertz
Kavertz10 месяцев назад

If your boyfriend has a Benz car, how does that become yours?

Фото профиля Brakojo
Brakojo10 месяцев назад

Guy be Mumu 😂😂😆

Фото профиля Big Obed
Big Obed10 месяцев назад

The car sef no be Benz oo

Фото профиля Philemon🩵🇬🇭🇧🇪
Philemon🩵🇬🇭🇧🇪10 месяцев назад

The last part 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Фото профиля I AM JOSH
I AM JOSH10 месяцев назад

Word😂😂

Фото профиля Mhighty Ruler👑🏅
Mhighty Ruler👑🏅10 месяцев назад

That means Lamborghini man man comeaa.....she go lef😂the benz boy

Фото профиля KWAMEZI
KWAMEZI10 месяцев назад

Most times it’s not the women fault ooo. Niggas be fools trust me. E b niggas ooo 😂

Похожие видео