Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
See hijab babe o, what’s going on here? 😭😂😂💔
Комментарии: 35

According to my guy, na dem sweet pass

This your guy dey familiar

So nah outside you go Dey dress after knacking , burst my head with lies 😂

My guy say na them sweet pass

Abi na you

Leave her alone, she has covered her sins 😂😂😂

@victor_anu7 It just content sir. Don't take them serious

She dry her hijab outside keh 😭

😭

Na content be this, if dem really dey hide nobody go stop for that door post.

Of all the statistics done to show population of women is more than men but Nigerian men chose to share kpekus in real time... abeg Mumu na real under statement for una... cheiii

Everything just to trend, It's a skit, and my problem is, why mock another religion? What's this foolish narrative supposed to mean?

Na kwara e go be lidat cuz they m@d for that side…

Na that girl content be this, used to come across her videos on Facebook.

Na content

I no even dey suprised fr

I weak

@ItsMikky01 Corner kick taken quickly 😂🤣😂

She don lose guard

You lot should know this is some content thing

Script.... Wetin make that school girl go back

Transactions

We all know these people are doing all dis drama for clicks, bt they wont end well o , our religion is not for theatrics

Night vigil

Na her imam dey for that house

Na them Sabi pass .

Skit so una nor fit dress for inside

What happened

Nah content

They're the sweetest

Unna dey easy to fulish, she go do rubbish con dey adjust herself outside 😂

She go for prayer 😂

That combo of petite and big boobs 💥💥💥💥

Ah

Nobody noticed the girl returning or going to school why she go back?🤔
