正在加载视频...
视频加载失败
See how a lady was surprised with a proposal 🫣
36 条评论

One word for this guy with the confetti 😂

Thinking of proposing? Let's talk.

E dey gimme goosebumps, congratulations 🍾

Future wifey, I won’t go down on one knee when I propose. Just know I love you

One thing i hav observd abt all this is how quickly people 4get the engagement day n also the marriage celebration. Immediately everyone leave the the venue its forgotten for life, its now up to u and the Devil or Angel u agreed to marry. Even when u cry no one will hear u anymo.

Na me next wey wan marry

The suprise🎉 wan disappoint him! Baba quickly use his sense 😂😂

I can’t fall for this kind of prank 😂

I like this friend “I wound you oh “

The rate way small yansh take Dey see true love pass big yansh oooo

Na still hoe she be.

sha bent on wounding us singles

These days confetti no Dey gree pop again 🤦♂️ Shoutout to that guy 🫡

This is sweet 🥹🥹 but wetin dis bro dey do😂😂😂

I wish them a happily ever after.❤

So you saw your friend Holding the camera facing you all this time and you suspect something was up Find me the script writer and Director, i just want a chat

Who tell African men sey them suppose knee down during proposal?

Wow

Starting from the camera man to the list person there even una wey view am dey craze

I legit have goosebumps😂

Beautiful moment

Why is she acting like it’s a surprise 🫤

This guy wey Dey back wanted to mess things up

Love is a beautiful thing

Madam enter there go collect ring joor, acting all strange as if she doesn't want the marriage 😔

A true king will not go on his kneels.

Place where dem just open for Ikorodu, una don dey use am propose. Okay ooooo😂😂😂

Make she swear say she no know? 😒

Kini

The confetti been wan disgrace baba 😂😂

Abẹ́rẹ́

That party popper no dey ever work…na fake full outside now lol

If I no beat that guy with confetti , make I know wetin cause am😫.

Omo Dey carry this this comot from my timeline abeg

Why’s the floral heart crooked though 🥹🥹🥹

Na the " no spoil your make up, I go wound you oooooo" that's really a true friend... 🤣🤣🤣🤣
相关视频
Sensitive content
Lady doesn’t look happy after her man surprised her with a proposal in public
Loud Outside
322,008 次观看 • 6 个月前

