Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See how dem Dey whine Ogunmepon 😭
149,492 Aufrufe • vor 5 Tagen •via X (Twitter)
54 Kommentare

ten no dey respect am if ibi Messi them no make he no enter the rondo😭😭😭

Nobody respect him😂😂😂

Baba fit vex slap one of those bois o

😂😂😂

You no fit see Messi for this kind settings I too love that man

True

Can you please leave this man alone. 😭

No😂😂

Dem wan make am regret not retiring from the team🤣

😂😂😂😂

Can never be Messi

Never

Ogumekpon wey no wan respect age for drag him name for ground

😂😂😂

Instead of this man to go into coaching by now he will be doing well as a coach 😃 Start his career at Manchester United from there they will sack him and Watford will contact him from there they will terminate his contract Salford will contact him for like 3 years will stay there

😂😂😂

I lie

Bro is finished😂

😂😂

Lwkmd😂😂those boys know what they’re doing

Nobody rates him😂😂😂

Who no sabi play ball na dey always dey middle for this kind game 😂

😭😭😭😭

This guys no rate ogunm walai😂😂😂

😂😂😂

@ineeda_spark If na diving practice Ogumekpon go sabi that one 😂😂💔

@ineeda_spark He hasn’t seen such transition before All he knows is tapin

@ineeda_spark 😂😂

You no fit see Messi for this kind setting

Ahhh 💔🤦🏾 Wetin ogunmeps do you wey you hate am like this? 😭😫 But them no rate am oo 😂😂

😭😭😭

😭😭😭

😂😂😂

I know a team that won’t allow its captain to go in the middle

No respect for 41 year old man😂😂

This is wicked 😭😭😭😂😂😂

Run fool guy 😭🤣

😂😂

They don’t respect their captain😂😂

Baba even tire😂😂

😂😂

Since he is useless in the games, he has to be useful for something in training

Oh chale 😂

You no fit ever see Messi for this kind settings

They are bringing back some horrible flashbacks. Some nights in Camp Nou. 😃 😀

😩😩

😂

😂😂

😂

Don’t leave him😂😂

😂

😭😂😂

😂😂

no levels at all
Ähnliche Videos
Sensitive content
Omoh! Make person just dey careful with wetin we dey drink. See how dem dey repackage Fanta 😭
TENIOLA
59,477 Aufrufe • vor 3 Monaten
Sensitive content
Nigerians no dey feel shy of pr0stitution oo, see how dem excite as dem no dey hide face 😭😭😭….. check comment section for location tho 😂
Nay 🇬🇭
72,408 Aufrufe • vor 1 Monat
