Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

See how Dezny surprised his girlfriend on her birthday! 🥹🥹

261,722 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

10 Yorum

House of jeh🇳🇬🇬🇧 profil fotoğrafı
House of jeh🇳🇬🇬🇧1 yıl önce

Dezny shebi I ask u for money yesterday u say dem never pay u salary. Wetin I see u Dey do now. Dezny I tell u say make u come see me u say u Dey church. But u go do surprise birthday for ur babe for hotel. Okayyyy I Dey come.👀👀

LOOKING FOR EVIDENCE profil fotoğrafı
LOOKING FOR EVIDENCE1 yıl önce

I’m not happy for them

Wicked_wife❤️ profil fotoğrafı
Wicked_wife❤️1 yıl önce

Dezny is too fine to have this girl 😂😂😂she no fine o

House of jeh🇳🇬🇬🇧 profil fotoğrafı
House of jeh🇳🇬🇬🇧1 yıl önce

Dezny no let ur uncle catch u ooh

THAT IRISH & SHOE PLUG™ profil fotoğrafı
THAT IRISH & SHOE PLUG™1 yıl önce

Him put this online? With all that money spreading? Make EFCC no see this one o

Wicked Eyes▪️◾️◼️⬛️ profil fotoğrafı
Wicked Eyes▪️◾️◼️⬛️1 yıl önce

I keep my comment till his birthday next year no far 😁

Apollo profil fotoğrafı
Apollo1 yıl önce

Benin boy go always be Benin boy’ Nothing you want tell me

●_○ profil fotoğrafı
●_○1 yıl önce

E uncle go soon call am "dezny, I hear say you spray on woman, dezny be careful ooo, no dey move anyhow oo, you no see Mr spray money na woman, no make this thing repeat itself oo"

1WereyLikeDat profil fotoğrafı
1WereyLikeDat1 yıl önce

Everything Denzy benefits from this girl can be benefited from an OS and even more And do you know the most interesting part …you won’t have to spend this much on their birthdays 😊😊 Amazing right ??🥰🥰🥰I know 🤧

Sylve🌟 profil fotoğrafı
Sylve🌟1 yıl önce

Even with all the money wey he spray, next week she go still ask for money.. na why OS better be this oo

Benzer Videolar