正在加载视频...
视频加载失败
See how he's spitting fact!😂❤️🦅
36 条评论

And the video don blow na me be that 😂😂😂

Na you true true?? lol 😂

I don blow o biggest @wizkidayo

"As you dey record me like this, if you post am the video go blow" too real! 😂

As Fc if you never do this kind argument, your Stan ship get comma ,

David::Make dem allow me sip ogogoro make I for jogodo Big wiz::Nor be for here you go jogodo Seun kuti::Yeeeeeeeee mogbe

Na now I see why them nor like wizkid fc Una mouth nor good

Na my course mate be that

Wow. Tell him I made him blew up on X 😂😹

@Mide214 Blow with less than 5k likes? U dey mad? 😂😂

@Mide214 Idiot check now 🤡

🤯🤯🤯

Bro no lie as e dey do the video dey mention Big Wiz bro don dey blow 😂💪🏻❤️🦅

Omo na now I reason this thing Drake biggest song na one dance oh

I remember wen i dey 100level for Cotonou na so i go dey argue wizkid matter only me one go face 4 of my roommates i no dey tire to the extent wey be say the tin go dey vex me because dem go just dey vex me because dem no dey ever argue with facts.i carry Wizkid mata for head gan

And the video blow

Omo I argue on Sunday start to vex for club oo, like how you want take explain say person big pass Big wiz 😂.

The guy wey Dey laugh Dey give me joy pass 😁😁

30bg no Dey ever win me for argument 😂😭cause I get achievements to back it up, only what my friends do say is that he’s a responsible husband and father, i will be like I don’t even need to tell you this just take Bolu as example 😂😂😭

lol they hate me for my street for this kind reason back then. Bro I go dey sweat like goat dey follow like 5 people argue with fact, but Weytin dem go tell me ? “Davido get private jet” 😭😭 bro I really wasted a lot of years arguing with stupid people

He wasn’t capping 🥰

No be Cap!! 🦅

This video has been only thing that made me smile this morning God bless Big Wiz God bless that guy inside the video love and light ❤️🙏🔥

Follow me!!💙 ! ̄ ̄ ̄ ̄ ̄ ̄ ̄ ̄ ̄ ̄ ̄ ̄| Road to 8k @OfCL_Special |____________| \ (•◡•) / \ / —— | | |_ |_

😆 FC are too crazy 😆. Love their charisma 😆

These guy no reach me the way I Dey defend big wiz and Messi for where my guys Dey aje 🥹my reward is in heaven 🥺😭🙈

E blow abi you no blow Wizkid for a reason

He no lie the video don blow. FC strong gan

And the video blow

Keep streaming ❤ 🔥

Wow, the guy talk is strong and healthy

Fc's don pami 🤣😭😂🤣🤣

Don’t joke with Wiz Fc

The video blow oo

E too sure for am

Na wizkid write song for drake??? Fc you guys are not just delusional but una don mad finish
