Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See leaders of tomorrow🤦♂️
21,754 Aufrufe • vor 8 Monaten •via X (Twitter)
32 Kommentare

This lefter girl fit turn band!t ooh 😁

When I was her age, I didn’t even know how to express myself in English. Besides, English is just a language that can always be learned. What truly matters is her confidence and boldness.

No be everybody go become leader na 🤣

It is all part of the process of becoming a leader!

Gehgeh no lie shey na all of una wey pass out for school the lead today?🤷🤷🤣🤣

Who understand they language please translate to English

😆 🤣 😂

Geh Geh. Just follow me. That's all.

Everybody did it depends on ur version

Tomorrow is in trouble 😭

Anything can still change before tomorrow. Go drink some milk.

Everyone acting like this is not part of childhood. Unless ya an introvert or from a wealthy family

More grace for you Boss help me god will bless

Na you cause 80% of this madness😂

Another Gen Z

This one's don dey get boyfriend?

That small girl done ja... And if you marry that girl after she done grow, prepare for quarrels.

Na juju dey they eye

Look at the environment, back then that place nah 100 students go Dey drag to get thier own dirty

Gehghe how do you make money shear update na I serious 🤧

Her parents fail her completely

All this one na leaders of next tomorrow

Use Yoruba as how abi you no dey hear English or pidgin

Naa only mouth she get 🤣 we know her type

Them Dey art film

Which one the leaders of today dey do😂😂😂

Future traders.👍🏾✅

😂😂 I thought some of them today and trying my best to make them better🤲

E no hard to kno delta state gov sch 🥹

Funny 😂🤣🤣

😂😂💔😭

Leaders of 2morrow keh
