Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
See manipulation
354,398 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 38

You go dey hear man dey talk “If i make am na for my wife body e go show” bro if e show for two of una body na bad thing?

Even the alcohol and cana they don infiltrate am

They have taken everything enjoyable

Woman's ideal man is a man thats suffering for her and not demanding anything from her. You relaxing, enjoying annoys her. They see you as a weak man.

@nzeobidike He too wise

@nzeobidike Over wise

#ThankuGehgeh

He’s too good

“Men used to go to war” If we talk wetin women used to do, dem go call am oppression and slavery No be their fault sha

I no day ever day setting wey I go buy food for babe or anything no buy my own join 😂 if no money for two nobody day buy anything be that

I just reason am o. I never masturdate, ever. Omo. I never buy parfait for myself, but I don buy am tire for people around me, esp females. Wow. Any soft thing I don buy for myself I don buy x5 for the people around me. wth

@onepilato9 Even ur fellow man go gaslight you with same mentality

@chibuikssss i never thought a day would come I’d agree with him 😭

even if you hate this guy, you no fit deny say he dey talk correct a good number of times.

That part wey he do that “Kpo!” Sound catch me off guard 😭😭🤣🤣🤣

nahhh gehgeh is really my favorite person! such a wise man!

The manipulation is by your fellow men. Very homosocial gender. Pandering to your betters

This GehGeh dey open boys brain for this generation nbl

Him Dey burst my head sometimes what a guy 😭

The background music of Geh Geh Videos kill me man😂😂

We suppose put geh geh statue for national arts museum

I dey plait hair fine scatter, this babe dey feel intimidated dey tell me say nawa o, so if I get babe me and my babe go dey go saloon say which kind man I be I say yes me and my babe go go saloon, e no concern you. Because you see say I fine pass you wey be woman, ozuor

You go buy barbecue for babe finish then you the buyer go dae swallow tramadol😂 you no deserve good thing Abi?

Even ur fellow guy go gaslight you say why you go dey go eatery go take parfait 😂😂

Make I go tear one pink up and down He dash women pink color true true

@Omoajagungbade But shawarma taste like crap and I find TikTok cringe

@Jagabann0 @sxdiqcarter_ try chop parfait, leave ice

Shakespeare no do reach gheghe he be earth Jesus!!

Geh Geh too real

We are conditioned in Nigeria like this from small anytime a woman tells me “as a guy” I want to slap her

@fishermansvibe tears the guy called it per faith😭

@gmltony Na so them claim pink color ooo Pink wey Dey fit everyone

Men also say these things to their fellow men too You guys must sha find way to blame women

@DaveMylez

he say ice 😭😭😭😭

This guy too wise😅 God go take that girl

@chibuikssss National treasure

@heisteekay69 Once you hate geh geh, me and you go just turn enemy… man is Always speaking facts!
Похожие видео
Sensitive content
Open your eyes and start to see the MANIPULATION ! #Pallywood #gazawood
Musk’s Thoughts
31,414 просмотров • 1 год назад

