Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See me see problem ๐๐๐
10 Kommentare

STARBOY GUCCI๐ค๐ฆ๐คvor 2 Jahren
I be new timer, I no be sinner ๐๐

Dirmaxโจ๐vor 2 Jahren
Na amapiano this one dey dance abi she don enter spirit world?

๐๐ SIMPLYUNIQUE๐๐vor 2 Jahren
Sabinus coming back for revenge

Ibukunvor 2 Jahren
Lmao As you big reach, you think say you go fit fly fence. Instead you come give them yansh to flog๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Damsonsvor 2 Jahren
There is always a problem with Sabinus We are used to it. Keep making us proud. Haha ๐

FEED YOUR EYESvor 2 Jahren
Na rice carry me come๐๐

Mofoluwashovor 2 Jahren
Sabinus And Battles Wey E No Dey Win Na 5&6 ๐ซต

STARBOY GUCCI๐ค๐ฆ๐คvor 2 Jahren
Make I fess comment, I know say e go funny ๐๐

Stevegold Laflame ๐vor 2 Jahren
I be new timer, I no be sinnerโฆ sabinus na fuuu๐๐

Uzomavor 2 Jahren
@iam_sdo ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Sabinwa this one you drop by 2am Omoh prophet say "flog en neck let the enemies comot from his mouth" I off๐๐
