Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
See me see problem 😂😂😂
10 Yorum

STARBOY GUCCI🖤🦉🖤2 yıl önce
I be new timer, I no be sinner 😂😂

Dirmax✨🌍2 yıl önce
Na amapiano this one dey dance abi she don enter spirit world?

💚💚 SIMPLYUNIQUE🍏🍏2 yıl önce
Sabinus coming back for revenge

Ibukun2 yıl önce
Lmao As you big reach, you think say you go fit fly fence. Instead you come give them yansh to flog🤣🤣🤣

Damsons2 yıl önce
There is always a problem with Sabinus We are used to it. Keep making us proud. Haha 😅

FEED YOUR EYES2 yıl önce
Na rice carry me come😂😂

Mofoluwasho2 yıl önce
Sabinus And Battles Wey E No Dey Win Na 5&6 🫵

STARBOY GUCCI🖤🦉🖤2 yıl önce
Make I fess comment, I know say e go funny 😂😂

Stevegold Laflame 🚀2 yıl önce
I be new timer, I no be sinner… sabinus na fuuu😂😂

Uzoma2 yıl önce
@iam_sdo 🤣🤣🤣🤣 Sabinwa this one you drop by 2am Omoh prophet say "flog en neck let the enemies comot from his mouth" I off😂😂
Benzer Videolar
Retweet if you see it. Only legends will see 😂😂😂😂
Tema Mayor 🇬🇭 🇬🇧
10,528,182 görüntüleme • 2 yıl önce
