Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
See me see Wahala 😳😳😳😳
23,141 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
27 Yorum

Melemele say nothing like fiasco , na Lupe Fiasco jare 🤣🤣🤣🤣🤣

@FOkpolokpo Movie 🎥: meet my husbands

I really need to watch this collabo 😂

Omo😂

My God is dealing with him. Thank God

You guys are doing well hello 😋

Ekpoma kuntus 😂😂

Boss you too good 👍🫶🌹 Check your DM🙏

What's the title of this movie please, I seldom do nollywood but as far as na baba Rex, I'm game! Title please

Lol you don come again

See as junior and senior dey look at the new recruit 😂😂

😂😂😂

Rex

Oga rex morning pls do me data na

Haha 😂 Babarex don vex 💔😂

Omo

which one be ekpoma cuntus again🙂

Ahh ah😂

Behind the scene is more interesting that the main movie 😄

Baba u go lick tire to reach da spot 😃😃

If you can make 4 in Lagos kindly DM never forget to pay the price and stay single importantly.

😂😂😂😂😂

Name of the movie

😂 😂 My problem is why is Mike speaking English... Why the English.. We need that engiligbo biko

@bigwiziii Ekpoma kuntus, idondie😭😭

Baba rex shey una done drop dis movie🤣🤣 u never reach de real spot brother dick harder🤣🤣 wahala dey see danger 🤣🤣

🤣🤣🤣
