Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
See moves😅. That end 🔥🔥
43 Yorum

Ahhhh.... This is the best I have seen. I swear. No be those jagidijagans wey dem dey use leg Scatter road all in the name of leg work

😂😂

Broo is lit brooo wtffff

Really good

That last move na bomb , I nor go surprise if Peter of Psquare do am for e next musical video

Na only money no dey, but Trenches get wetyn government no fit give, peaceful laugh.

@Ayomide0078 Steps dey cry

@Ayomide0078 Hi Sophie 🥺

@Saadabidemi @Ayomide0078 Gbenu werey lo 😂😂😂. Onishina radarada 🤣

@Saadabidemi @Ayomide0078 You be fuu 😂😂

Naso Chris brown take start..carry on my bro nothing do you😂

Burst my head. That boy is a stepper. We rarely have his kind amongst these recent teenagers!!

Let me tag @iamdbanj hopefully he sees it

Brooo..... Tf 😂😂that static moonwalk is hard af 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

Omo steps dey cry for where this guy dey If to say I dey there I fit dash am 5k

Micheal Jackson done go come back for Ketu-Alapere

00:16 - 00:26 The moves 👌🏾

Broooooo this is maddd o

Moonwalk 😌

The moves are exciting and clean.

I wan waste my data d guy too gooooooood

Him moves too much ohh You MJ for trenches

This boy go don dey do this things from small Make e see helper in jesus name

Love how he left when ovation was loudest. That's a performer that's in sync with his audience. Lit lit

This isn't moonwalk anymore... That shii is interplanetary

This is Ile-ife.

na who carry my recording

That ending na Jupiter walk

Awesome 👏

You're more awesome🙂

@Ade2u2u_ How she nor go more awesome , u don confirm dp na

@PluckCFC @Temz_Izyco Wahala 🤣🤣

@PluckCFC Mutuals?

I have seen anyone dance Mr Endowed so good. This is lit 🔥

Michael Jackson would be proud of this evolution of moonwalk.

That last moves tap Sha 😅😅

When baba started e be like say him no get am😂😂😂

Where can I find him

dem suppose scout this boy ajeh

I danced for years and it's good to see we still have real dancers in naija. I thought everyone was doing that scattered legs thing at this point.

Poco Lee come out if you fit chest this boy!!!

The guy finish the moves in the end killing it on the last step Omo find me this guy please.

Talent full Nigeria! I hope somebody notices him and help him develop his skills
