Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
See Mummy with that lefty 🔥🔥🇳🇬
1,576,665 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

Elvis Tunde2 лет назад
That agbaya dey suffer bobo. Nice video btw, Project Lauren James in motion 🔥

POOJA!!!2 лет назад
The one wey dey other post ba?🤣

Elvhis.eth | Inioluwa2 лет назад
If you like marry only big yansh, no go marry big yansh and talent, your children go hear am

Táyé-Twálà Òtùn-Èkìtì🇳🇬🇺🇲2 лет назад
Dem just dey send that small boy arodan up and down🤣...1min clip hin don run 25k miles!

El Niño Kelvin Morena 🇨🇭2 лет назад
Is that a girl that's moving with that left foot like Arjen Robben 😲😲😲

Habdulakeem Bhadmus2 лет назад
This is so sweet to watch. They should please pad the edges of the fence, to avoid head injury if anyone falls when being dribbled.

Mal2 лет назад
Chelsea about to drop amother 100m for Oshoala Agba baller

NaijaEyes2 лет назад
Mother supporting dreams ✨

LoVA2 лет назад
She’s an ex super falcon

Akande 👑2 лет назад
The mummy self sabi ball

