Loading video...
Video Failed to Load
See person future wife 🥹
46,666 views • 1 month ago •via X (Twitter)
37 Comments

Na the same garage people wey he dey hail dey marry dem

For goodness sake, which communities are producing all these nuisances, can we ever expect good parenting from tout like fellows like this, morale is declining fast in our societies.

Set awon portable , world ng Oklahoma 😆

😂😂

No be me talk am o 😂😂😂😂

Funniest thing be say all those men she dea mentions wea dea inside bariga them like peace sotey nah them Dey preach peace pass especially for oworo omo 😆 e go far

Bring the obo first na make we see

Odindin three minutes plus😭😭😭😭 Nkan ti shemi

You fit settle down for her o if you're destined together

She tell you say she Dey marry ? 😂😂 Or better still na people like her

Ayanfe 🥹 return my data 😭

You no enjoy am m?😂😂😂

Enjoy keh 😂😂😂 return my data

Take person translate abeg.

She's endangering herself and fellow followers

Person dey mention her husband's em u dey talk of future? She yell u say she get future?

Who goes her ?😹

No flying zone 🪓

Sometimes I just thank God for my strict parents

@Adebisi_Ema Na free knack them dey knack all this ones just to give them little relevance. Life go don sow you 💯 failure rate before you go carry camera do this kind thing 😂😂. Afi Oklaroma na 😂😂

@OfficialDSSNG, this lady and others she mentioned here including Abu Abel should be in jail. These are part of the people disturbing the peace of the society. Some of them are land grabbers and NURTW workers.

Omo bariga 🤪🤪

See those knuckles...

@grok who goes her

Pesin wey never know next move for life

Dem don gang bang person pikin 🤦

Angel jubril abeg blow trumpet, everything don cast

Baggio.. ex footballer 😂? Allah fly safe Keh ? Those name just Dey carry me trabaye

God I can’t imagine her kind of perspective toward life

😂Shomolu wa oo !!

Confra don come turn useless thing. Every riff raff now na Eiye or Aiye... something that before na who shine eyes de know confra guys.

RIP fun everybody 😂

Person future mummy 😭

Abeg who fit translate whatever she's saying!! 😏

Who b dis 1

😭

2+2 Nko ?
Related Videos
Sensitive content
Make una see person future wife 🤦🏾♂️
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸
1,081,005 views • 1 year ago
Sensitive content
Omo 😢 see wetin them Dey do person future wife ,mother and person daughter 😳😱
Lon3rr ✞
69,468 views • 6 months ago
