Loading video...
Video Failed to Load
See person wey VDM dey fight for 😭😂🤣
296,408 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

The olodo burst My brain 🧠

"U be Olodo" The thing pain baba😂

This is why he should be fought for. The system render him so.

See the people they are fighting for 😂 They want to be alumajiri abi wetin dem dey call them 😂

Na back bencher he go dey ask question

Una one force waiting he one be for he mouth 😂😂😂 Beside vdm still funny ohh he say go back see your head 😂😂😂😂

U that said you wanted to be a doctor and pilot, what are you doing today?

Exactly the resign we all should fight more, just look at a boy like that can’t express himself at that age wearing uniform, it’s a shame to the education system

VDM: what do you want to be in future... Student: I want to.. I want to be a... Student: Yo Yo I'm kidding... Government: See people you wan die for 😅💔👇🏾👇🏾

Fr, Nigeria economy no go even make you think of becoming anything than Jama jama😭😂
Related Videos
See B-Lord wey VDM dey drag Dey bet 500k for PS5 with Oga Amos 😂😂😭
D3VID 🐢
65,860 views • 7 months ago
