Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See questions were this small boy dey ask.๐ณ๐
84,774 Aufrufe โข vor 29 Tagen โขvia X (Twitter)
52 Kommentare

That guy no get himself again ๐

Na fool๐๐

Na try ur luck the guy do na girl packaging make d guy ask am the question ona nor go understand

๐๐

Reason am na

Abi you resemble one nah why he ask u

Na the girl una dey come for, una no talk about the guy were no get self control! Nawa oh

@EmekaOranyeli How hin no get self control did he molest her or touch her Mugu

@softlife_space @EmekaOranyeli How old am I ?

@JEDI369157921 @softlife_space @EmekaOranyeli 16 and he is 61 cause I no know wetin the boy do wey bad oo . Na until he rape ? Abi if I wan buy food for area wey I no sabi i no go ask if I go see people wey sabi where I go buy โฆ people wey no sabi go say them no know or give wrong direction.

@Savage95180764 @JEDI369157921 @softlife_space Its deep...yes he is too young but at the same time we no wan make he rape...two wrongs and we have to choose one right

how e take concern you , you sabi Abi you no sabi if you tell am, wetin you gain you no still tell am wetin you still gain, Omo ๐ my bro sorry ๐๐

Ahh no na, the guy still dey small na

my work in this life, is to mind my business, if you want to do bad I'll support same if you want to do good. โจโจ

The boy thought the lady in this video was an olosho but lost confidence and had to ask her the question on a second thought, she knew...yes she knew... reason for her anger....una no dey decode situation at all ๐

Na u gan gan he wan carry,na format

If he had come in an expensive car, we wouldn't be seeing a video. She knows what she is, but because the guy is a waka-holic, that's why she posted it

Oh my Goodness ๐น๐น๐น

Na craze person๐๐

The guy they indirectly call you olosho

Chaii ๐ญ

The boy dey muse me๐

Check the girl dress you go know why the young blood meet am

Lol she resembles one, that's why he asked

Nawa o

Konji don catch the werey

๐๐ฉ

But Wetin e mean?๐

I can't be the only one who's genuinely scared of having male children. Even tho girls too can be stressful, I prefer the girl stress to the boy stress please.

๐๐๐

She resemble olosho Na why he ask her

Oloshi omo, omaa gba HIV Sara bii drip

Na referral ni๐

this one don fra๐

It's coz he sees her like one, probably don't know how to start the conversation

Omo juvenile delinquency on the high Everybody sha wan chop forbidden fruit ๐

Imagine

Small boy fa

See as him be like mugu When e go make money naso e go Dey pursue ashawo with all him power ๐

๐๐

I sabi the boy๐ No be the first time

Olosho as how now

@_babygirlabby_ Na same question I dey ask oh, as how?๐๐ญ

๐๐

Guy๐๐

@Khanstilldayy ๐คฃ๐คฃ๐๐๐

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

His life don spoil from young

Them don play your tape reach him side ๐ ๐คฃ os on Saturday choir on sunday

E get wetin e see or hear wey mk am ask u that question

๐๐๐

๐๐
