Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

See setting 😂🔥

442,020 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 46

Фото профиля Big Sound ⏱️🤴🏿
Big Sound ⏱️🤴🏿8 месяцев назад

No be small thing go sup later for night

Фото профиля sureboy 🪖
sureboy 🪖8 месяцев назад

Ajeh 😂

Фото профиля B Aliyon
B Aliyon8 месяцев назад

Where the complete video? 🔫 I mean them no do 4Some niii???

Фото профиля sureboy 🪖
sureboy 🪖8 месяцев назад

Behind the scene 😂

Фото профиля B Aliyon
B Aliyon8 месяцев назад

Omo, send am abeg I want watch make I learn new styles 😁🔫

Фото профиля OMOTAYO 💧💧
OMOTAYO 💧💧8 месяцев назад

Make d girls no cum wake up d next morning, na who u go call, ehn?

Фото профиля sureboy 🪖
sureboy 🪖8 месяцев назад

Everywhere go first blur 😂😂

Фото профиля OMOTAYO 💧💧
OMOTAYO 💧💧8 месяцев назад

Its better he joins them in that eternal "sleeping contest"... 🤣🤣🤣

Фото профиля 𝐌𝐚 𝐍𝐮𝐞𝐥 ★
𝐌𝐚 𝐍𝐮𝐞𝐥 ★8 месяцев назад

na this kind thing one model say make we dey do and she no even get money sef. mtcheew

Фото профиля sureboy 🪖
sureboy 🪖8 месяцев назад

😂😂

Фото профиля MOSS 🗿
MOSS 🗿8 месяцев назад

The kind doings wey go sup for night ehn 😂 That guy dey enjoy o

Фото профиля sureboy 🪖
sureboy 🪖8 месяцев назад

Heavenly feeing o 😂

Фото профиля O Mar sterling🥷
O Mar sterling🥷8 месяцев назад

See my dream and ambition 🥺🥺🥺🥺

Фото профиля sureboy 🪖
sureboy 🪖8 месяцев назад

Ahhh 😂😂

Фото профиля O Mar sterling🥷
O Mar sterling🥷8 месяцев назад

I Dey tell you

Фото профиля Fuhad Olaleye
Fuhad Olaleye8 месяцев назад

After now dem tag am rapist

Фото профиля sureboy 🪖
sureboy 🪖8 месяцев назад

Stoners don’t do this

Фото профиля stolen GNF ( omokolade )❤️🦅
stolen GNF ( omokolade )❤️🦅8 месяцев назад

You don gimme mad idea and Eno go pass this month

Фото профиля sureboy 🪖
sureboy 🪖8 месяцев назад

Go for it 😂🔥

Фото профиля Offizial
Offizial8 месяцев назад

@mafarawewizzy Spoilt child😂

Фото профиля stolen GNF ( omokolade )❤️🦅
stolen GNF ( omokolade )❤️🦅8 месяцев назад

@Asarailu_

Фото профиля Juddx🩻
Juddx🩻8 месяцев назад

what is this drink I've been seeing around lately? Please I'm curious what does it perform?

Фото профиля 𝓞𝗹𝗮𝗿𝗶𝗰𝗸𝘆 ✎ᝰ.
𝓞𝗹𝗮𝗿𝗶𝗰𝗸𝘆 ✎ᝰ.8 месяцев назад

Guy, why you post short video 👀

Фото профиля sureboy 🪖
sureboy 🪖8 месяцев назад

Wetin you dey find 😂

Фото профиля apii
apii8 месяцев назад

Them fit come tomorrow say the guy rap them😂

Фото профиля QrisEbo Talks - QET
QrisEbo Talks - QET8 месяцев назад

@___sheila01 All of you saying “he’s going to enjoy later”, I mean yeah, but what if he’s the one getting pegged after? Enjoyment na enjoyment after all yeah?😌

Фото профиля Î
Î8 месяцев назад

i thought it was wild lagos sha

Фото профиля King Urbanaira
King Urbanaira8 месяцев назад

Any setting with Igbo and babes with big bum bum… invite me

Фото профиля CITYBOY
CITYBOY8 месяцев назад

Una wan overthrow lacoco

Фото профиля Thissakam💙
Thissakam💙8 месяцев назад

No be small thing go sup later for night

Фото профиля Zaddy of Benin
Zaddy of Benin8 месяцев назад

Nd dem dey chop food wey get pepper, they’re not serious.

Фото профиля OMOTAYO 💧💧
OMOTAYO 💧💧8 месяцев назад

Baba Tee, eyan TRUTH OR DARE.. 😁😁 see as d room big, lande-lande

Фото профиля MICHAEL
MICHAEL8 месяцев назад

Olise just Dey shake her small yansh 😂

Фото профиля Eponlolaye
Eponlolaye8 месяцев назад

OMO make this money come fast 🤲 e get some kind life I wan chop

Фото профиля wako✊🏿🔞
wako✊🏿🔞8 месяцев назад

Olise omo werey 💨 🖤

Фото профиля .
.8 месяцев назад

i must enjoy this kind lifestyle before i marry

Фото профиля opemize03_tips
opemize03_tips8 месяцев назад

He fit know later do anything self

Фото профиля £L0C€€ 💰
£L0C€€ 💰8 месяцев назад

In a country we’re doctors are banger boys you choose to kill your kidney and liver. Good luck to them

Фото профиля Figure it out
Figure it out8 месяцев назад

I dun chop all this life since years back

Фото профиля Bucattic01
Bucattic018 месяцев назад

Olise ❤️💨🫶🏻 vibe queen

Фото профиля #🅰️uqust.S👁‍🗨L 🖤❤️‍🔥👼 {🐦‍🔥🦇🐆}
#🅰️uqust.S👁‍🗨L 🖤❤️‍🔥👼 {🐦‍🔥🦇🐆}8 месяцев назад

Stoner will get stoned tonight

Фото профиля 로이드 디기 🇳🇬🇰🇷
로이드 디기 🇳🇬🇰🇷8 месяцев назад

The guy no go marry una tomorrow after taking Cana and Loud

Фото профиля LᗋRR𝚼ዛ🔥TꗟΞNꗟΞ 
LᗋRR𝚼ዛ🔥TꗟΞNꗟΞ 8 месяцев назад

The guy just cash out or him just come back from outside.. so many tins went down I’m sure 😂

Фото профиля Jamal Al-Amin Ahmed
Jamal Al-Amin Ahmed8 месяцев назад

Guys with little disposable income for Nigeria dey chop sexual life with big spoon

Фото профиля QuestMaster7638
QuestMaster76388 месяцев назад

Gbim Gbim🙌

Фото профиля imole
imole8 месяцев назад

Ahhh awww enjoyment ooo chai

Похожие видео