Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

See smart move😂

153,455 Aufrufe • vor 25 Tagen •via X (Twitter)

27 Kommentare

Profilbild von natanyin
natanyinvor 25 Tagen

Abeg how's a fellow girlfriend now a side chick!?? What if she's actually the side chick!?? 😂😅😂😂

Profilbild von Abiodun
Abiodunvor 25 Tagen

How you take know say you be main chick😂

Profilbild von Big Sam
Big Samvor 25 Tagen

Petite slim girls are so sexy❤️

Profilbild von Sheikh Alhaji
Sheikh Alhajivor 23 Tagen

How she come meet guy that can afford iPhone17 pro Max for this economy if e no be yahoo boy? I talk am say na dem dey enjoy all these baddies we are seeing everyday. No way fr 9-5 men again for this country.

Profilbild von United States of Biafra
United States of Biafravor 24 Tagen

Chaii, men you guys are officially business ventures for these girls.

Profilbild von Afunwa Uchenna
Afunwa Uchennavor 22 Tagen

Girlfriend calling another girlfriend side check😆🤣

Profilbild von Jäy Päul💙🥷✨
Jäy Päul💙🥷✨vor 24 Tagen

Alimajiri kind of billing

Profilbild von Koleosho Olanrewaju
Koleosho Olanrewajuvor 25 Tagen

Na she be the side chick. Her rent just never finish.

Profilbild von Ije Oma
Ije Omavor 22 Tagen

Dem get main babe for girlfriend too?

Profilbild von trader_ psychologist _
trader_ psychologist _vor 24 Tagen

Na really our wife 😅

Profilbild von Savage_ prist ✝️💀
Savage_ prist ✝️💀vor 25 Tagen

Na this same people hate cheating boyfriend lol 😆 🤣 😂... Cheating is my redfrag lol 😆 😂

Profilbild von Maximus Dex
Maximus Dexvor 24 Tagen

Side chick wey get guts 🤣😂🤣😩😩😩😩

Profilbild von Bola
Bolavor 25 Tagen

Always act smart😂

Profilbild von Kazola..🤗🇳🇬
Kazola..🤗🇳🇬vor 25 Tagen

Wahala 😁🤣🤣🤣

Profilbild von lamzat
lamzatvor 22 Tagen

Amin ma happy weekend ma

Profilbild von The Code Bandit
The Code Banditvor 24 Tagen

Very understanding GF. I cannot understand why girls nor fit be team players and chose to fight over a man that will still waka.

Profilbild von Collins
Collinsvor 22 Tagen

Girl friend and and side chick. I'm just confused just girl friend

Profilbild von Felie Klein
Felie Kleinvor 23 Tagen

🤣🤣

Profilbild von Abdulrasaq Adegboyega 👽
Abdulrasaq Adegboyega 👽vor 24 Tagen

@Obianuju_eric is this you 😂

Profilbild von Newbie 📈💹📊
Newbie 📈💹📊vor 24 Tagen

Teacher

Profilbild von 𝕷𝖔𝖓𝖊𝖂𝖔𝖑𝖋🐺
𝕷𝖔𝖓𝖊𝖂𝖔𝖑𝖋🐺vor 23 Tagen

Graceey again

Profilbild von lamzat
lamzatvor 22 Tagen

Na advert these ones dey take style do

Profilbild von Dark
Darkvor 24 Tagen

She is a lesbian. She loves girls☺️☺️☺️

Profilbild von Gideonwater
Gideonwatervor 25 Tagen

Girlfriend 🤣🤣🤣🤣 Them go too beat you.

Profilbild von CHIJIOKE Pascal
CHIJIOKE Pascalvor 21 Tagen

2 ugly girls

Profilbild von Smart×change 😒🤌
Smart×change 😒🤌vor 22 Tagen

I like dis gal who get her contact?

Profilbild von IRM 〰️
IRM 〰️vor 23 Tagen

since your boyfriend no wan get sense, help us borrow am sense 😂😂😂😂 tawaiii 😂😂

Ähnliche Videos