Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

See smart move😂

153,455 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 27

Фото профиля natanyin
natanyin1 месяц назад

Abeg how's a fellow girlfriend now a side chick!?? What if she's actually the side chick!?? 😂😅😂😂

Фото профиля Abiodun
Abiodun1 месяц назад

How you take know say you be main chick😂

Фото профиля Big Sam
Big Sam1 месяц назад

Petite slim girls are so sexy❤️

Фото профиля Sheikh Alhaji
Sheikh Alhaji1 месяц назад

How she come meet guy that can afford iPhone17 pro Max for this economy if e no be yahoo boy? I talk am say na dem dey enjoy all these baddies we are seeing everyday. No way fr 9-5 men again for this country.

Фото профиля United States of Biafra
United States of Biafra1 месяц назад

Chaii, men you guys are officially business ventures for these girls.

Фото профиля Afunwa Uchenna
Afunwa Uchenna1 месяц назад

Girlfriend calling another girlfriend side check😆🤣

Фото профиля Jäy Päul💙🥷✨
Jäy Päul💙🥷✨1 месяц назад

Alimajiri kind of billing

Фото профиля Koleosho Olanrewaju
Koleosho Olanrewaju1 месяц назад

Na she be the side chick. Her rent just never finish.

Фото профиля Ije Oma
Ije Oma1 месяц назад

Dem get main babe for girlfriend too?

Фото профиля trader_ psychologist _
trader_ psychologist _1 месяц назад

Na really our wife 😅

Фото профиля Savage_ prist ✝️💀
Savage_ prist ✝️💀1 месяц назад

Na this same people hate cheating boyfriend lol 😆 🤣 😂... Cheating is my redfrag lol 😆 😂

Фото профиля Maximus Dex
Maximus Dex1 месяц назад

Side chick wey get guts 🤣😂🤣😩😩😩😩

Фото профиля Bola
Bola1 месяц назад

Always act smart😂

Фото профиля Kazola..🤗🇳🇬
Kazola..🤗🇳🇬1 месяц назад

Wahala 😁🤣🤣🤣

Фото профиля lamzat
lamzat1 месяц назад

Amin ma happy weekend ma

Фото профиля The Code Bandit
The Code Bandit1 месяц назад

Very understanding GF. I cannot understand why girls nor fit be team players and chose to fight over a man that will still waka.

Фото профиля Collins
Collins1 месяц назад

Girl friend and and side chick. I'm just confused just girl friend

Фото профиля Felie Klein
Felie Klein1 месяц назад

🤣🤣

Фото профиля Abdulrasaq Adegboyega 👽
Abdulrasaq Adegboyega 👽1 месяц назад

@Obianuju_eric is this you 😂

Фото профиля Newbie 📈💹📊
Newbie 📈💹📊1 месяц назад

Teacher

Фото профиля 𝕷𝖔𝖓𝖊𝖂𝖔𝖑𝖋🐺
𝕷𝖔𝖓𝖊𝖂𝖔𝖑𝖋🐺1 месяц назад

Graceey again

Фото профиля lamzat
lamzat1 месяц назад

Na advert these ones dey take style do

Фото профиля Dark
Dark1 месяц назад

She is a lesbian. She loves girls☺️☺️☺️

Фото профиля Gideonwater
Gideonwater1 месяц назад

Girlfriend 🤣🤣🤣🤣 Them go too beat you.

Фото профиля CHIJIOKE Pascal
CHIJIOKE Pascal1 месяц назад

2 ugly girls

Фото профиля Smart×change 😒🤌
Smart×change 😒🤌1 месяц назад

I like dis gal who get her contact?

Фото профиля IRM 〰️
IRM 〰️1 месяц назад

since your boyfriend no wan get sense, help us borrow am sense 😂😂😂😂 tawaiii 😂😂

Похожие видео