正在加载视频...
视频加载失败
See the kain big dog this one carry enter inside plane😭😂
96,929 次观看 • 6 天前 •via X (Twitter)
33 条评论

If na Nigeria the passengers for don dey shout “I nor like dog, carry your dog comort for my front. Holy Ghost fire, blood of Jesus” 😂

Pilot drop me for Iyana ipaja abeg

Nobody will permit that dog on flight. She fuckin tripping!

Ha why take the dog on the plain ?

All this kyn dog dey always mind their business focusing on their owner. But you see that writeup that say do not pet . Hmm abeg no talk am joke ooo cos this particular dog is brutal 😂😂

This is AI No airline or airport will clear dog to stay with human on board without putting the dog inside cage

Na her man be that oo

Its a military dog 🐕

Imagine person wey don think say e don carry coke enter plane successfully make this Dog con appear

Yu know fit try am for my country shuur 😂 They go pursue you back asap

Me I sha know say I nor go enter that plane 😂

And they clear both of them ?

these dog dey hear word pass my babe

Na If e bite one of them dem go know how far

She wan put fear for Pilot body! E fit burst for there naw! If na me, I go give the dog colos! E go meet pilot for there land am one for neck where em go wan turn plane!

Hey @grok what breed is this dog?

To do what exactly?

If I happen to be on the plane I go request for refund. As plane no cr@sh Una want make dog con chop person raw.

That dog is bigger than my whole body 😂😂

Go check her Tiktok page The dog giant gan.

@_Eddieee321 Carry this kind one enter plane for Nigeria, like 72 people grandma go first die for your head 😭😭

the dog go get passport ?, abi na me reason ham too far 😂

That man sitting where the dog 🐕 was standing his mind no touch ground at all 🤣🤣

It has to be a skit cause which airport security would let her pass through the gate and tarmac into the plane door

Na him husband

Well trained and well behaved most especially well licensed

Notice how all of them no even show reaction of fear, yeah that’s white peoples con try this for where black peoples Dey hmm 🤣🤣🤣😭😭 even me sef can never

nah her bodyguard

What type of playing is this?.

Omor people dey mad for this gan, like she buy ticket for herself come still buy am for dog too....🤷

She brought Scooby Doo with her

😂😂😂😂 That's not a dog.....that's a whole horse!

Hoor
相关视频
Sensitive content
una dey take risk ooo 😭😂 Who carry Putin pikin enter this country 😭
EKWE
125,211 次观看 • 5 个月前
Sensitive content
Konji no dey respect anyone oh not again 😭😂😂😂😹 See as e carry Zobo enter problem.
HORLAMIDEY🧸💫
35,197 次观看 • 6 个月前
