Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
See the moment Shank bumped into his ex 😯😂
249,380 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

AJ6IX❄1 год назад
Shanks na fool o. He say she pollutes too much🤷😭🤦😅😅

Jubril✨1 год назад
That’s really his ex no lies na so dem dey always do when they see person 😂😂🤣

sureboy 🪖1 год назад
Shanks don move on 😂

The Goat 🦇1 год назад
Why that Werey Dey shout shanko ? Nah shanko rasheedi 😭😂

Man..of..God1 год назад
The girl use scope come greet shank like say she no wan greet am 😂

Epaphras1 год назад
She still get feelings 😂😂

💸🅱️ℹ️LLℹ️🅾️N🅰️ℹ️R£ 4️⃣ Lℹ️F€💸1 год назад
Ex dey always wan come back why

chameleon1 год назад
That werey no make shank talk him mind finish

kalebiswicked1 год назад
Nosignofweakness

El'Dom1 год назад
Na the Ex bumped into Shank na. Why una de always make am look like say na Man de always want come back to ex.

