Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See the moment Shank bumped into his ex ๐ฏ๐
249,380 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
10 Kommentare

AJ6IXโvor 1 Jahr
Shanks na fool o. He say she pollutes too much๐คท๐ญ๐คฆ๐ ๐

Jubrilโจvor 1 Jahr
Thatโs really his ex no lies na so dem dey always do when they see person ๐๐๐คฃ

sureboy ๐ชvor 1 Jahr
Shanks don move on ๐

The Goat ๐ฆvor 1 Jahr
Why that Werey Dey shout shanko ? Nah shanko rasheedi ๐ญ๐

Man..of..Godvor 1 Jahr
The girl use scope come greet shank like say she no wan greet am ๐

Epaphrasvor 1 Jahr
She still get feelings ๐๐

๐ธ๐
ฑ๏ธโน๏ธLLโน๏ธ๐
พ๏ธN๐
ฐ๏ธโน๏ธRยฃ 4๏ธโฃ Lโน๏ธFโฌ๐ธvor 1 Jahr
Ex dey always wan come back why

chameleonvor 1 Jahr
That werey no make shank talk him mind finish

kalebiswickedvor 1 Jahr
Nosignofweakness

El'Domvor 1 Jahr
Na the Ex bumped into Shank na. Why una de always make am look like say na Man de always want come back to ex.
รhnliche Videos
The moment Carterefe sent a message to Shank ๐โค๏ธ
Club Boy๐ฅค
206,430 Aufrufe โข vor 4 Monaten
