Loading video...
Video Failed to Load
See the moment Shank bumped into his ex ๐ฏ๐
249,380 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
10 Comments

AJ6IXโ1 year ago
Shanks na fool o. He say she pollutes too much๐คท๐ญ๐คฆ๐ ๐

Jubrilโจ1 year ago
Thatโs really his ex no lies na so dem dey always do when they see person ๐๐๐คฃ

sureboy ๐ช1 year ago
Shanks don move on ๐

The Goat ๐ฆ1 year ago
Why that Werey Dey shout shanko ? Nah shanko rasheedi ๐ญ๐

Man..of..God1 year ago
The girl use scope come greet shank like say she no wan greet am ๐

Epaphras1 year ago
She still get feelings ๐๐

๐ธ๐
ฑ๏ธโน๏ธLLโน๏ธ๐
พ๏ธN๐
ฐ๏ธโน๏ธRยฃ 4๏ธโฃ Lโน๏ธFโฌ๐ธ1 year ago
Ex dey always wan come back why

chameleon1 year ago
That werey no make shank talk him mind finish

kalebiswicked1 year ago
Nosignofweakness

El'Dom1 year ago
Na the Ex bumped into Shank na. Why una de always make am look like say na Man de always want come back to ex.
