Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
See the moment Shank bumped into his ex 😯😂
249,380 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

AJ6IX❄1 yıl önce
Shanks na fool o. He say she pollutes too much🤷😭🤦😅😅

Jubril✨1 yıl önce
That’s really his ex no lies na so dem dey always do when they see person 😂😂🤣

sureboy 🪖1 yıl önce
Shanks don move on 😂

The Goat 🦇1 yıl önce
Why that Werey Dey shout shanko ? Nah shanko rasheedi 😭😂

Man..of..God1 yıl önce
The girl use scope come greet shank like say she no wan greet am 😂

Epaphras1 yıl önce
She still get feelings 😂😂

💸🅱️ℹ️LLℹ️🅾️N🅰️ℹ️R£ 4️⃣ Lℹ️F€💸1 yıl önce
Ex dey always wan come back why

chameleon1 yıl önce
That werey no make shank talk him mind finish

kalebiswicked1 yıl önce
Nosignofweakness

El'Dom1 yıl önce
Na the Ex bumped into Shank na. Why una de always make am look like say na Man de always want come back to ex.
