正在加载视频...
视频加载失败
See the video that got people talking
9 条评论

Shugar1 年前
Why her face be like puff puff

BADMAN-DAFE1 年前
My new music video is out now ♥️

HIGH THINKER1 年前
If that pestle touch that guy head e go know say no be by force to do traditional wedding

Obj⚡️1 年前
Where is she rushing to abeg. And why them Dey go catch her come back. ??😂😂

Incredible1 年前
Is the government aware of this?

мιցнту-Chadox1 年前
E get one village for Ibadan wey Dey do am Na tradition

Peace1 年前
These ones too will say culture is beautiful

Chima Echefule1 年前
Wetin they put inside her mouth wey make am swell like puff puff 🤣😂

BlackLuna1 年前
Data is available
