Loading video...
Video Failed to Load
See this Barcelona fan before and after the match ๐ญ๐ซต
691,401 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
11 Comments

Match never finish, you dey buga.. Karma came for him

Are you the best football expert? โฝ๏ธ๐ Find out now with our brand new match prediction and climb up the leaderboard and compare yourself with friends.

Cry like Lamine Yamal ๐

Yโall should stop touching people who are losing this thing can lead to loss of life

See as E dey like homeless ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

If u no get mind no go viewing center to watch games like this e get why

First to do no dey pain ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Barca fans. Very proud when winning. When they get beaten, watch them enter slow mood and they can complain

Who video me?๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Wetin come happened to he shoulder? Why he drop am down ? ๐๐

Make I die if and the guy wey comot my durag no fight. We go fight for hours. I go find am go him hostel for midnight, we go fight again. Na him I go use cure. We go too fight ๐ค.
