Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See this f00l 😒
212,789 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

Na wetin this one go chop this one dey find up and down

Seyi Tinubu has every thing needed to be the Governor of Lagos. His Daddy has paid dues by building Lagos especially making it a Mega city. His son deserve to be the next Governor

Lege has proven to all that, stupidity sometimes pays.

A waste of fine boy

Did he say "biological" in relation to him being friends with him? 🤔 Omo, even with things wey dey go on for this country, some of una still get time for fooling like this?

Na this one children I dey feel for

These things are distractions from the real issue. I won’t believe they’ll attempt to push our temperament even further.

This thing don turn family business

This egbon no just get sense 😭😭😭😭

With his dry chest mumu.
