Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
See upgrading 😂
496,815 просмотров • 10 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 53

No be the same game all of us dey play be this ?

Na him oh

Come teach me

Just go play the game E don dey upgraded

Lagos to Abj 😂

See my house

FB

Please how can I pass this stage

Hustling

This game fit save many long distance relationships.

Aswr 😂😂

I no fit waka for street make dem no rob me. As Billionaire wey I be 😂

trekking?

@grok is this real about lagoslife game?

@grok U think I dey lie

what are you building. ?

I didn't build it I'm play it

what kind of game is that ?

Are u not in Nigeria Never had of lagislife

I’m from India 🇮🇳

Oh my bad I'm sorry

Calm o u sure sey na the same game we dey play

I got a match with a baddie quick make I bath make I enter the danfu

@Shalom_HeyEliy the same Lagos life wey that girl create?

Omoooo, when this one happen?

Who Dey ABJ @elliotkiba

Afa bro I fit see 50 billion for ur side? Id Castroraph

I legit love the upgrade

FB

Berryblvck Make me believe 🙏🏻

Aj_jnr05 text me

Asap 🚀🚀

@Shalom_HeyEliy Who needs 1T?

nbl 😂

Fess do me 100B😂 Mistifii

Nah the Lagos life be this? 😂

Are we playing the same game

Why e never reach my side. 😭

FB

It’s so slow tho

FB

Please send me 2bil Fortunefri_day

Bro abeg Oya 1 trillion Marvelboi abeg

this is not how my own is oooo

FB

How only u get 746B? 😂😂😂😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭

Same Lagos life?

10B Omo yiih, Do me 10B.

Share this money now. Na one billion I want sef Pere

How can I get this view

FB Trek

E sharp

Oga do me funds 😂

