Loading video...
Video Failed to Load
See wahala ooh
11 Comments

Arinze Paul (Rinz Bounce)1 year ago
Creativity wan wound liability 😂😂 & ifeayii no dey ever disappoint 😂

Solar Heavy1 year ago
let me know what you think of this

The Upcoming Billionaire1 year ago
"Don't air out that statement again" na new slang wey I never Sabi?

DAN1 year ago
😂😂😂😂😂 if you dey here wetin come happen,you know how much for fuel 😂😂.... Ifeanyi is active 😂😂

Mr Awa.1 year ago
IFEANYI the brother hood is proud of u

Bearðeð_FreªK•1 year ago
Ifeanyi, na man you be😂🤝!

Kenechi K. Efekalam1 year ago
How I wish our politicians can be as proactive as how Ifeanyi was today, when it comes to responding to the issues facing us.

Ifeanyi Jonathan1 year ago
Chidera I know no wetin ifeanyi do u ooo🤣🤣

Victor Akobueze1 year ago
Lmao. You get luck. Na so you for become papa ejima.

Ugo1 year ago
Ifeanyi don suffer

Uncle Terhemba1 year ago
Ifeanyi no even waste time this time around 😂😂😂
Related Videos
1:46
Sensitive content
See me ooh 😲
Chidera Madu
326,485 views • 1 year ago
